Loading video...
Video Failed to Load
Boy Spyce in Uganda 🇺🇬
11 Comments

𝙀𝙉𝙏𝙀𝙍𝙏𝘼𝙄𝙉𝙈𝙀𝙉𝙏 𝘿𝘼𝙄𝙇𝙔 🇳🇬1 year ago
Bro hit the gym joor….

The Daily Muck1 year ago
link

Nonny Michael1 year ago
Zinoleesky "he no dey chop?" Boy Spyce "he too dey chop!" Waitin be una problem for this country?

Easy Way1 year ago
even in video he’s eating while walking 😂 Na Glutton Don jazzy go sign say na artist

THE M.A1 year ago
This boy just dey chop Jazzy everything,from jazzy burger down to his money,all for free.

Emperor kaazi 💣🐅💜✡️🕎✝️1 year ago
Don jazzy don transfer fat give am him wey be boss come Dey lean

Michael Prosper1 year ago
See as e be like old man He was more cuter when he was struggling

SizZzle. 😎🇳🇬1 year ago
If the camera man waited till he finished eating shey e for die…? 😒🤷🏽♂️

Sylvie1 year ago
Hit the gym guy

toxic Lil Demon👿1 year ago
Werey de waka spread like say he get hit song 😂

Fedinand🎩1 year ago
The guy just Dey fat since them sign am
