Loading video...
Video Failed to Load
Chinese guy Vs Nigerian guy 💀🇨🇳🇳🇬
704,223 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

professor🤓🧑🏫1 year ago
Make him hold am well ooo ,once he lives him now ,you will see 34 persons that looks like him 🤣🤣🤣

Chudé1 year ago
🤣🤣

Precomagic 🦍 (Ø,G)1 year ago
Kung Fu vs Fufu. You know what to choose now.

OGmave1 year ago
That Chinese go dey wonder how human being strong like this

Goosebumps1 year ago
So all the stunts wey them dey do for film na scam?

Bizich Ro¥a£ #ighπe$$™1 year ago
Baba said "please I need a ponis here" this one na my brother

RAREBREED ♈1 year ago
One hand and the werey dey struggle since 😂😂call police ooo my brother

LB1 year ago
Igbo man you go pay for that phone my man forget this one no be agbero country 😂😂😂😂

𝐊𝐞𝐯 .𝐎°1 year ago
The fact that you will recognize the accent without guessing the language, is what it is for me. Igbo kwenu!

Her Excellency 🦅🐬1 year ago
No remorse. Oga you go repair my phone
Related Videos
0:45
Sensitive content
Fuuk this guy 💀💀
Peak film moments
70,465 views • 4 months ago
