Loading video...
Video Failed to Load
Omoh, this guy try oo! Three at once ๐
11 Comments

AYO๐ณ๐ฌ๐ฎ๐น๐ฉ๐ช๐ฆ
โฃ๏ธ1 year ago
The video no complete may e show how e take live him rest of the day abeg

Solar Heavy1 year ago
this one is such a vibe

Bykes No Normal1 year ago
I no dey believe this kind thing...e suppose reach like 5 minutes mae we see wetin happen next after him drink the 3 cans

Kanayo1 year ago
BULLET WAY NO DEY HIGH AGAIN

EMENIKE IHEANYI1 year ago
I don't envy this guy ๐ค at all "Bullet Proof" can easily be your street name, though

O L U W A D A M I L A R E1 year ago
My ex go drink 6 at once

Ken Ngwoke1 year ago
Whatโs the prize?

Johnsmith1 year ago
Him no show us 10 minutes later

BigLarryxx๐๐ซต๐ค๐ซ๐ท1 year ago
Some people just feel like they want to die untimely. What's there to envy about this

AKANJI ๐ฆ1 year ago
The kind headache wey go follow ehn ๐

Scash1 year ago
i dey take 5 nothing go do me
