正在加载视频...
视频加载失败
Sabinus don start barber work😂
10 条评论

Teekay1 年前
Na the work wey he use his early life learn be that ....allow him😭😹

DAMI FOREIGN🥶1 年前
😂😂

Jahno.Dev 𝕏1 年前
This man ehhh.....

buzor 🌴1 年前
sabinus no go kee me 😂

starlove iz badable1 年前
No work that guy never do

DAMI FOREIGN🥶1 年前
Over sabi Dey worry am

k!dney of Ayo 🫁🦅1 年前
Dy guy don enter Wahala likee dis

Lasswell1 年前
This man no fit dey beat him wife he too funny 🤣🤣🏌🏼

Ade kun Le🌴1 年前
Normal normal sabinus no normal 😂

wale1 年前
@DiabloChaze See as he dey concentrate like say e sabi 🤣
