
DAVIDO-Heir✨
@DavidoHeir • 15,458 subscribers
her fav rite artist na Davido🇧🇪🌎🐐 , Skin • Hair • Fashion • Music 🎶 | Lifestyle Content | PR Friendly 📩
Shorts
Videos

I hate it when peller fans are slow, One of the best video come across. Most people think if you advise him it's because you are jealous or you don't have the financial capacity to do so. Many people out there will still don't understand what told him on this video
DAVIDO-Heir✨123,582 Aufrufe • vor 17 Tagen

Omo Regina fine o , this her brother really try yesterday
DAVIDO-Heir✨650,252 Aufrufe • vor 7 Monaten

good music no need permission to enter your spirit 😂 even Burna Boy sef dey vibe to Davido music.
DAVIDO-Heir✨65,749 Aufrufe • vor 27 Tagen
2:39
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

One person don go the school wey king Mitchy say she renovate! Omo
DAVIDO-Heir✨202,422 Aufrufe • vor 3 Monaten

Dear Shank, I dey think say na only Twitter dey bash you… just check TikTok comments section now 😭. Bro, fix yourself o, if this two app no like you, your own don finish oo. No let pride dey whine you, na these two apps you need to grow oo. Peace & love ✌️❤️ SHANK COMICS🌝
DAVIDO-Heir✨300,488 Aufrufe • vor 5 Monaten

iPhone XR come be like stew wey you fit use do anything 🤣. From iPhone 17 now na 16
DAVIDO-Heir✨340,135 Aufrufe • vor 7 Monaten

lol 😂 lowkey na wetin Lagos gym guys do for a living lowkey
DAVIDO-Heir✨228,434 Aufrufe • vor 5 Monaten

Una good morning ☀️ if you no get 200m abeg no near me o😞
DAVIDO-Heir✨127,231 Aufrufe • vor 3 Monaten

I hear say one Abuja guy break Judas heart omo the story fly come my TikTok fyp ,she said the guy bodyshamed her
DAVIDO-Heir✨204,896 Aufrufe • vor 7 Monaten

This guy na bad boi him don rush go remix am🤣🤣🤣Nigeria suppose Dey for Netflix
DAVIDO-Heir✨89,602 Aufrufe • vor 3 Monaten