
Maskkingways
@MrsCapableFonte • 12,051 subscribers
https://t.co/WiRX0X31we
Videos

Senior man @pauloo2104 Burna Boy and Cubana Chief Priest are not Billionaires in dollars. Make you no tension young people. These guys are pushing this beef online for one reason to stay relevant. Must you do Arrangy Arrangy kasala because una wan promote album. I hear some Dey wan drag Wizkid FC enter the matter, as they try drag Davido enter yesternight. Abeg just tell us how many title tracks your album be we go stream am, no need to create unnecessary tension because u wan trend album. Even as my album wan drop #SKY, I no Dey insult or drag anybody, #Maskkingwarriors ready to stream am. Make una stop to distract youths and cause unnecessary bad blood for naija music industry. #Cubanachiefpriest #burnaboygram #wizkidfc #30gb
Maskkingways34,248 次观看 • 1 年前
没有更多内容可加载