
kamal pella 👿
@____Pella • 10,719 subscribers
Cruise| Entertainment| Media updates | cruise l music pr l fooling🤭 DM FOR ADS AND PR 🤝❤️
Shorts
Videos

Before dem open TikTok account,the app suppose dey test users brain to check if they’re normal or not ,cos at this point I don’t believe this Matta no dey cr@se one way or the other 😂😂,cos person wey be say you no know before oo,look at the way you Dey yarn with am 😭😂😂😂
kamal pella 👿153,028 views • 8 days ago

I sha know say this manny Monie guy has been facing repercussions since all these while ,una think say I dey sugarcoat ,he finally came on livestream to confess what he did ,Buh of all people why e be say nah Zeez manny Monie con confess for ,Walahi he never ready ,that one fit send am go depression 😓
kamal pella 👿78,783 views • 5 days ago

Oh my God ,Matta has really gone far for this TikTok thing ooo,he don sabi all the tactics than people wey he met for there ,Tobi nation literally came to him and challenged him he wanna have a one on one match with him and boast that he’s gonna beat him ,you won’t believe Matta didn’t show in the camera throughout and way h Hiw greatness occur 🫡
kamal pella 👿110,953 views • 7 days ago

If you no get mind and whatever you do in this life ,never find yourself for Zeez and Sparkoo settings,that two combo Ehn ,dem go send you to heaven come back ,I really pitiy captain teller wey go join there settings,dem use he eye see shege sha ,dm just Dey Enter his body come outside😓
kamal pella 👿54,905 views • 5 days ago
5:59
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

This Afo nation new girlfriend get mad Ogba for head oo,and she no sabi say momma dessy sef no receive injection finish for psychiatric 😂,momma dessy don dey tell Afo history say Ademide made him who he is today ,but let’s leave tha one aside ,nah Wetin I been dey wait for be this ,Matta omo werey wey I trust he go soon join sha 😂😂😂😂
kamal pella 👿62,860 views • 8 days ago

Tunde Perry don dey cr@se ,e don long gan 😂😂,nah egbon adugbo of TikTok e be for real 😂😂,him and Matta con Dey do like say dem no understand Yoruba Rara,Agba professor 😂😂,Matta too like to dey bring this momma dessy and Jidex Matta up ,momma go soon carry am just like Ademide did 😂😂
kamal pella 👿17,915 views • 3 days ago

Regardless of who you are ,what you are or where you are,you will always collect from Matta 😂😂,see this one wey call himself the biggest streamer in Gambia ,he con dey fell himsef,Matta calmly loe his Steeze asap ,even his girlfriend wey dey support him gan he downgrade her asap 😂😭
kamal pella 👿28,532 views • 7 days ago

Someone should please check up on this manny Monie guy ,should we call it repercussions??
kamal pella 👿373,638 views • 4 months ago

Omo I no fit laugh alone oooooo😂😂,Matta babymama ,Temmy was seen disguising as if she don’t know Seun Pizzle ,smart Bm con dey introduce am to Pizzle say nah he new friend be this ,I love the way Pizzle dey play along ,you no go believe your eye as soon as Pizzle go call Matta 😂😂😂
kamal pella 👿19,236 views • 5 days ago
1:00
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

My face didn’t show inside the nvde video,it’s only my ear and my lips,so if anybody come online to come and post anything my face didn’t show The person login my snap ,I don cry tire ,they just wantu spoil my life 😭😭 Smart Bm Girlfriend,Ade which her Nvdes was reportedly leaked cried out
kamal pella 👿229,858 views • 2 months ago

Carter Efe :so nah only una una dey go the wedding now Abi ? Seun Pizzle :I be one of the grooms men Carter Efe :you are one of the grooms men see Wetin you’re happy for ,you’re happy that you’re a grooms men for your junior brother 😂😂😂 Seun Pizzle:why e dey pain you Carter Efe :which one be say why e dey pain me,why you never marry for 2026 Seun Pizzle 😂😂😂😂😂😂
kamal pella 👿199,400 views • 2 months ago