
Tarchon🌬
@_Drederder • 1,155 subscribers
Only BHIM nation is safer 🔥 | ❤️ GOD, CR7 & Stonebwoy 🐐
Shorts
Videos

This one be top class foolish talk o.. Instead of teaching your fans respect so dem no go turn people wife & kids into trending topic, you dey advise dem to pay 100 cedis for lawyer if Webkid case happen The same guy wey dey charge $1M for show? You clap while chinchinga boy throw ein life away! No mumu should fall for this KG1 tactic. The guy no go save you, e go only save ein own pocket. Take the money buy 399 bundle, stream World Cup & stake games!
Tarchon🌬14,119 просмотров • 25 дней назад
Больше нет контента для загрузки