
God's Own Son🙌💞🙏
@Adewealthz • 5,107 subscribers
⚽ Daily football news, stats, memes & hot takes | 🧠 Motivation & more | 🤍 Real Madrid & 🔴 Man United | 🙏 Lover of GOD.A BARBER.Biggwizzy. Com
Shorts
Videos
0:32
Sensitive content
This media may contain sensitive content.
0:45
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

Sabinus Don jam wahala 😂😅🤣🤣 E say Comot From there my mama count the Garri as how now 😭😭😭😭😭🤣🤣😂..
God's Own Son🙌💞🙏27,300 Aufrufe • vor 2 Monaten

don't even know how to say this again. We've been telling you people—breast no be something person dey joke with. Walahi! 😂😂 If to say this country dey work well, the Nigerian president for don implement one law say any young lady wey get big breasts suppose dey enjoy free benefits. 😂😭 🎓 Free education. 🏠 Free housing. 🚌 Free transport. Because breast no be small matter. 😂😂 You fit no understand am, but breast na life. 😭😂 Even at my age, anytime my eyes jam breast, tears fit drop from my eyes... not because I dey sad o, na tears of joy. 😂😭 I just dey thank God say He create me with functioning eyes. 😂😂 Breast get power sha. 😂😂 Breast na life! 😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂i took time I dey play the video dey type ham 😂😂😂😂. This one don scatter my head
God's own son🐐❤️🥰💫💙 |25,871 Aufrufe • vor 2 Monaten
Keine weiteren Inhalte verfügbar