
BOLU
@bhadman_denis • 4,010 subscribers
WIZKID FC🦅• CERTIFIED CHAMPZSTAR 🏆• LIT GENG 🔥• GIRAN REPUBLICANS🪖• Arsenal FC• YBNL• Lasuite 👀
Shorts
Videos

DJ TUNEZ & WIZKID don drop STATE OF MIND 🔥 Better gbedu way dey hot! But na the opps fanbase dey stream the lyrics like detective just to decode wetin BIG WIZ talk for the song to throw their agenda 😂 DJ TUNEZ, I too like the pressure wey you put on the opps oh! The way you serve am e sweet my belle ❤️
BOLU21,146 次观看 • 3 个月前