
BigE005 🧑🚀🚀
@bige_005 • 3,018 subscribers
Psychologist | Football contents⚽ | God is Good | Determined to be Great ☄️ Horror movies🎦 Web3 bullish on $Pi 🟪 | CoYG 💫 Be Happy ☺️ $WKC
Videos
2:23
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

Some mothers are evil by caring too much 😈 this is a living horror to watch 💔
BigE005 🧑🚀🚀305,296 просмотров • 2 месяцев назад

God bless you Coach BI well detailed view of what I have been trying to say since all day, no be only am be him be the only black player for Madrid, that's why with this tantrums way e dey always throw e no fit ever win Ballon Dior, na only Christian Dior dem go give am. Make e go learn from oshimen, Ademola lookman, Boniface how dem take survive their own without leaving the the pitch or pausing the game because of say one pesin say or people say! Make dey end every game game because of vini na 😂😅 big baby He is not the only black player in Europe, make e comot that junior for him name, e too dey deceive am, make e dey mature, no be him be the only black player there and a lot of players dey hear different things. Everybody dey use emotions dey follow vini every time dey do this tantrums, make we con end game because somebody said something without evidence. Even KOMBO™ banter aside said evidence supposed dey before Una kill him career, Madrid just pulled of the victim card to win this game. I still say NO to RACISM 🚫 I STAND AGAINST IT🚫 Vini is not the only black player in Europe Period!
BigE005 🧑🚀🚀72,329 просмотров • 8 месяцев назад
2:54
Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Больше нет контента для загрузки