
Victor Boniface
@boniface_jrn • 663,117 subscribers
Professional Football Player for Bayer 04 Leverkusen
Shorts
Videos

Our father who art in heaven, no be small thing Dey happen for earth oo 😅😅 I thief the quote for Facebook ooo
Victor Boniface1,710,537 Aufrufe • vor 2 Jahren

Thank you 2024 I no Dey even behave like who get 3 rolls Royce
Victor Boniface883,485 Aufrufe • vor 1 Jahr

2 school don book me for Father Christmas for the same time If you go run 1 drop ur number
Victor Boniface877,642 Aufrufe • vor 2 Jahren

Next big player is here Real sapphire ❤️ Na here he start from
Victor Boniface176,714 Aufrufe • vor 5 Monaten

Make Una go subscribe oooo We Dey cook rice wey no sweet
Victor Boniface98,545 Aufrufe • vor 4 Monaten

Nothing is stopping me from making payments beyound borders because I have Cardtonic #UseCardtonic
Victor Boniface119,226 Aufrufe • vor 9 Monaten