
MUIP
@ManUtdInPidgin • 180,031 subscribers
Man United In Pidgin Football News. by the fans. 📩 [email protected], @muipfpl
Shorts
Videos

🚨🚨| Na recent video of Mason Greenwood and Harriet Robson. The couple dey plan to marry and dem dey expect baby in the summer.
MUIP11,880,788 просмотров • 3 лет назад

🚨 Rio Ferdinand don prove say all Man United fans be Real Madrid fans. The Passion 🥹❤️🔥
MUIP4,281,738 просмотров • 2 лет назад

🚨 Rio Ferdinand don dey learn pidgin. 🤭 Ghanaians i love una but our jollof rice sweet pass una own. ❤️ 🇳🇬 @FIVEUK Rio Ferdinand
MUIP175,998 просмотров • 10 месяцев назад

I remember when I just start Man Utd in Pidgin, I no know how far e go go. Today, MUIP don become name wey people sabi and respect. 🙏🏾🔥 From watching Rio Ferdinand on TV to talking with am live — na dream come true! Legend with pure heart. ❤️🇳🇬 Rio Ferdinand Presents Rio Ferdinand 🙏🏾
MUIP70,024 просмотров • 10 месяцев назад

Some Things no fit change. Manchester United fans and celebrating comeback wins. 🤝😆❤️ 2019 vs PSG 2025 vs Lyon
MUIP17,157 просмотров • 1 год назад
Больше нет контента для загрузки