
OTF
@otfskinnyy • 5,755 subscribers
𐌏𐌕𐌅 𐌔𐌊𐌉𐌍𐌍𐌙 🔥 🎭 ᴀʟʟ ᴛʜɪɴɢꜱ ᴘᴏᴘ ᴄᴜʟᴛᴜʀᴇ 🦅 ᴡɪᴢᴋɪᴅ ғᴄ • 🐐 ᴍᴇꜱꜱɪ ᴠɪʀᴀʟ ᴛᴀᴋᴇꜱ • ᴄᴇʟᴇʙ ᴜᴘᴅᴀᴛᴇꜱ • ᴜɴᴘᴏᴘᴜʟᴀʀ ᴏᴘɪɴɪᴏɴꜱ
Shorts
Videos

Na Fireboy dey perform for stage, but na Wizkid get spotlight. See as everybody focus on Baba 😂
OTF82,912 görüntüleme • 2 gün önce

As Wizkid observe say Farouk don dey crush one or two, na so e begin dance. 💃 Na once e know say everywhere clear 😂
OTF327,250 görüntüleme • 7 gün önce

Wizkid no need rush enter stage. E take e time, blow bass.. still give bouncer the remaining tie to hold, slow and steady 🦅😂
OTF664,168 görüntüleme • 29 gün önce

Shallipopi obsession with this Wizkid verse for this song Dey muzz me 😂 Even for Polanco.
OTF187,830 görüntüleme • 2 ay önce

DJ Tunez Dey claim Wizkid for basket ball, baba just look am laugh. Wizkid wey LeBron James dey worship 🙄
OTF30,460 görüntüleme • 10 gün önce

Skyla x Jada P and friends going cr@zyyy. Be like dem don dey wait for this particular Jam since 😂😂
OTF33,347 görüntüleme • 13 gün önce

You go think say Wizkid no dey this settings, wait until you see where baba go dey one side dey observe DJ Tunez 👀😂
OTF172,888 görüntüleme • 2 ay önce