Na the way Runtown instantly switch mood once he meet Wizkid dey funny me 😂 Baba no fit even hold the steeze again. E just dey burst laugh.
95,600 次观看
Person go think say Wizkid dey do free PR for Jazzy Burger, if to say Suya get brand name, Popsy for too advertise am oh 😂 Suya x Azul 💨
105,563 次观看
Na for here Young John collect feature from Wizkid, Respect is highly appreciated. How far the one for back? Career never Gbavido like this? 👀 Little gestures matters.
68,314 次观看
Na once bouncer push club owner comot for road, make Big wiz see space tear step. 😂
100,295 次观看
Ewa woo! Ewa woo! This is how you cut the biggest. Na only God know which DJ dey use spray dey form 😂 Una Morning oh
84,813 次观看
My biggest inspiration is probably Wizkid. I was really a big fan of Wizkid while growing up. I still am today. - Lojay 🔥