
Enjazzy 🍒💈
@TheEnjazzy • 16,070 subscribers
King 👑 of Memes the street OT 101. fooling for a lifestyle DM 📥 for Promotion
Shorts
Videos
0:35
Sensitive content
This media may contain sensitive content.

This life no dey ever stop surprising me. Peller wey I carry for back, wey I build from ground to the height wey e dey today, na the same person dey fight me now 😂…… Without me you for no even reach marriage with Jarvis, because I know how many times I dey beg am for your sake make she no pack and leave you with all that your constant misbehaviour — most of your biggest gifters are my people, and I fit just call them one by one make dem stop gifting you. Sandra Benede to Peller....
Enjazzy 🇳🇬42,973 次观看 • 2 个月前
没有更多内容可加载