Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🕺 👯♂️ 🕺 👯♂️ 🕺 👯♂️ 🕺 👯♂️
29,401 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
8 Yorum

Mood😂🤶

Boss you finally find it 💃

Boss when Una go do your giveaway for Christmas…. Do anything for your boy boss mk I use am pay my rent…. Anno find money for Christmas…. Mk my rent just comot out of the burden

Make Una try dey summarize am for us I no too get data

I no see any code oo👀👀🌚

Baba drop game nau Run us 50odds for tomorrow ooo Na goat I wan kill not chicken ooo

Na because you din get money for chicken na We wey never get money for chicken na burial mood e be for us o

I love this guys. First song I heard from them was Mary Did You Know. The gift of love The gift of peace The gift of happiness May all these be yours this Christmas. Wishing you a season full of light and laughter for you and your family.
