Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
591,214 görüntüleme • 2 yıl önce •via X (Twitter)
10 Yorum

Musk Jnr. 🀄🇺🇸2 yıl önce
this guy dey give me joy 😂😂😂

Napaul2 yıl önce
Nah! You just got a new fan tonight 😅👍🏿

Omo iya ayo 🔞🍃🇧🇪2 yıl önce
Your papa you no sabi rap before nah shallipopi carry your career

BeksFCB2 yıl önce
🤣🤣🤣🤣🤣

♱2 yıl önce
See as Artiste dey move like twitter banger boys

Iampelumi 🇨🇦2 yıl önce
Barca no dey use waste product 😂😂

K.A.Y.O.D.E2 yıl önce
I Dan like you as you be Messi fan ❤️❤️🥲

THE KINGPIN 💯2 yıl önce
😂😂😂😂😂😂 omo na so I Dey shout since o, them don tire for me

Chuks Ohax2 yıl önce
Person wey go buy you and your music career nah who you dey call waste product? This guy 😭😂

PBTIPS⚽️👀2 yıl önce
😂😂😂

