Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
10 Yorum

Dawggggg this is music, I can’t wait to listen to your melody on this song you fool 😭

Hope this baddest wey you call like this dey that song o if not una go go back studio go add am back.

This one go bang, but I no still trust you. Make I dey observe you from afar

If that BADDEST you dey shout no dey the real song,una go do remix o.

The way you dey call am BADDEST 🎼 BADDEST 🎼 BADDEST 🎶 my head go burst for this song oh 😩😹

Na this jam go scatter street, I’ll be there!

The way you kept saying BADDEST!!! gives me goosebumps… instant Gbedu 🎶

You must apply OT, because you must to buy plenty Baddest!🇧🇪🇧🇪

Whala go sup if you no call baddest like this on the main song o

Sha talk baddest how you talk am for this video in the main song o 😩🔥🔥❤️🇧🇪🇧🇪🇧🇪🇧🇪


