Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
๐คท๐พโโ๏ธ๐คท๐พโโ๏ธ๐คท๐พโโ๏ธ
32 Kommentare

Drake and Baddo handshake no be small thing ๐๐๐ฅฐ๐ฅฐ๐ Champagne Papi ๐ et Sneh ๐

Bros sheh you no go cover your eye join like this cos no be ordinary eye dem dey use see papi and baddo ๐

If anything do that hand wey dey feed you rn, hunger go kpai you o

They turn you to handicap oo๐๐๐

Next celeb you meet na leg you go use ๐คฃ

Youโre stressing those hands too much ๐๐๐๐

Your mind rest this period

How much to cut the hand ?๐

Guys is this drake ??

When did we get the second handshake?

Life lately ๐

Dollarama suppose don de send the deals o! O por Omoba! ๐ซก๐

Omoo the struggles ๐

this guy used to do skits with someone back then on IG.. I cant seem to remember who his second person was

Wrap this shiit up bro ๐๐คก

omo how u wan take drive ur c300?๐

Mad man ๐๐๐

Baba press follow back abeg ๐ฅน

No be smalll thing๐

If Olamide could feature Drake or the other way round rn, bro would become a super super famous mf

Is he in any way related to Olamide? Cos they look alike

Be like make I sand that him for head ๐

Dry!

We need to move from handshake asapu to legwork ๐

Kelvin Hart Generation ๐

๐๐๐๐๐๐๐๐

Wrap it up??

๐ wahala de!

๐๐๐

U don use different pattern take dey pack am. I hail ๐

Broooooo ๐๐๐๐๐ welcome back we don miss you ๐๐๐๐๐

Na so them go still clean ur yansh!!!! ๐คง
