Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
🤷🏾♂️🤷🏾♂️🤷🏾♂️
Комментарии: 32

Drake and Baddo handshake no be small thing 😂😂🥰🥰😍 Champagne Papi 😛 et Sneh 😙

Bros sheh you no go cover your eye join like this cos no be ordinary eye dem dey use see papi and baddo 😂

If anything do that hand wey dey feed you rn, hunger go kpai you o

They turn you to handicap oo😂😂😂

Next celeb you meet na leg you go use 🤣

You’re stressing those hands too much 😂😂😂😂

Your mind rest this period

How much to cut the hand ?😅

Guys is this drake ??

When did we get the second handshake?

Life lately 😂

Dollarama suppose don de send the deals o! O por Omoba! 🫡😂

Omoo the struggles 😂

this guy used to do skits with someone back then on IG.. I cant seem to remember who his second person was

Wrap this shiit up bro 😏🤡

omo how u wan take drive ur c300?😂

Mad man 😂😂😂

Baba press follow back abeg 🥹

No be smalll thing😂

If Olamide could feature Drake or the other way round rn, bro would become a super super famous mf

Is he in any way related to Olamide? Cos they look alike

Be like make I sand that him for head 😅

Dry!

We need to move from handshake asapu to legwork 😀

Kelvin Hart Generation 😂

😂😂😂😂😂😂😂😂

Wrap it up??

😂 wahala de!

😁😁😁

U don use different pattern take dey pack am. I hail 🙌

Broooooo 😂😂😂😂💔 welcome back we don miss you 😂😂😂😂😂

Na so them go still clean ur yansh!!!! 🤧
