Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
132,964 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
32 Yorum

Man utd wey suppose ask for Trophy go dey ask for Heineken like say him dey champion's league 😅

Carprisone and Fanta, carling cup and FA.

Make Man-u sef collect trophy nau 😂

Na win deh deh win trophy not buying To Arsenal.. everywhere first wetin...?

Chelsea fans no go kill person 😂

In the middle of this wahala, make person laugh small. Thanks guys, this is hilarious 😂😂😂😂😂

@Arsenal, no go like this oo🤣🤣

Make everyone hold first 🤣😂

This Chelsea guy no get joy at all... Everybody they collect

Chelsea has everything... what a flex

This is diabolical and accurate asf

Don’t understand the Heineken line

He dey ask for heineken like say hevdeu champions league .😀😀😀

Give Man U monkey tail. 😂

We win trophy, we don't buy it hahahaha @bayarno999 @1ninety9tv @99blaq

Wait, Heineken represents UCL ? But I've won it 3 times. Arsenal hasn't smelled it. Wrong skit

Pure content

@only_papii hope say u understand the Heineken part😂😂

🤣🤣🤣🤣 This is creative.

That Heineken reference crazy gan

Thank God I’m back

And I been dey screen record make I bant my arsenal friend, why me?😭

Sometimes we just have to applaud creativity 👏 damn

If you don’t get it forget about it

@SanusiLawal055

Wahala for who no dey champions league 😅💔

Caprisone or fanta😂

Everywhere go first do wetin.....blurrr

Na who be dis guy? But wait!! Wetin dey worry you? At least, I don win trophy 🏆 before na. More so, I dey win dis EPL, UCL and including the FA CUP. So, what's wrong with you? 😂🤣 Play Burnley finish first dis weekend. 😂🤣😂

😂

Up Chelsea

Give Man Utd trophy na.😹
