Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
678,230 görüntüleme • 11 ay önce •via X (Twitter)
42 Yorum

Insane headloss, valid sha

“By January half of us for don die” 😭😭

“I don’t even know the league where they come from “ Sksksksks

Ekah head dey pluto😭😭😭

“no be psg, P S V Pari. i no even know the league dey come from” 🤣😭😭

I’m crying maaaaan 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

He has lost it, see what Arne slot does to a man

My man is losing his head over this, just imagine what we man Utd fans have been going through

Isn't this beautiful

Moderators trying to break in and collect the mike from him 😂

Generational crash out 🤣😂

This guy don kee meeee 🤣🤣🤣🤣😭😭😭

Una go think say that guy dey catch cruise until person get heart attack

That E kaah guy reaction

Do you know what I rate about this headloss... He's only worried about his own club here. He didn't conveniently start chatting shit about Arsenal. This app would be a lot better if people focused on their own, when their club is shit 🤣

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

“I come back from work 8’O clock i no chop”😭😭😭😭😭

Guy water don enter my nose because of this video Jesus 😭😂😂😂

Make somebody hold that man o 😂

guy abeg send for DM 😭

you fit post am na

i wan show person for WhatsApp na why

@LFCPRAISE Just download it since you're verified

@LFCPRAISE he turned it off i think

@LuizChuboy I no turn am off o, make I still send?

@LuizChuboy nah, i don use Xender download am 🤣, thanks bro

If I slap that person wey wan make e stop eh 😂

this meltdown is eternal! it’s the purest melt ever, would feed generations 😂

😭😭😭😭😭😭😭😭

The pain in his voice is so clear 😭

Fr man

@ceebyk @weizie7 Barca fans never mad like this so our case no worst 😂 😂

My prick dey rise to the tears

Why his guy dey shout!!!! Psv dey always beat am wen e dey feyenoord naw na normal losing match for am for en coaching career

@richie_choko The guy no believe e eyes 🤣🤣😭

😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂 Liverpoollllll

Omo this tears sweet differently o

We need to check on this guy 🤣🤣🤣 And all Liverpool supporters also They need us right now

8pm baba never chop all day Still come experience generational head loss 🙉😂

This Liverpool downfall dey sweet me pa😂

@richie_choko The guy wan be say ‘Paris saint…’ before e brain clock back say e no know the league dem from come 😅😅

Slot trying his tactics at Liverpool this season
Benzer Videolar
Sensitive content
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
keyra
34,350 görüntüleme • 3 ay önce
Sensitive content
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
jane 🍉 rest
176,523 görüntüleme • 1 yıl önce
Sensitive content
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭 #InfinityMedicalClinicxTeeteepor #TEETEEPOR #ตี๋ตี๋ป๋อ
CALL ME SANDJI ꒰ จี๋ ꒱
36,365 görüntüleme • 3 ay önce
