ๆญฃๅจๅ ่ฝฝ่ง้ข...
่ง้ขๅ ่ฝฝๅคฑ่ดฅ
๐๐๐๐๐๐๐๐๐
758,476 ๆฌก่ง็ โข 9 ไธชๆๅ โขvia X (Twitter)
36 ๆก่ฏ่ฎบ

I swear make he no miss goal ooo

โas you block me, no miss goal oโ๐ญ๐ญ๐ญ

He really pain am ๐๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญthat blocking pain this egbon

Brother no even hold back and I like am, him tell am things plainly๐๐๐

Osimhen just gave people topic outside the beautiful victory today

See the pesin wey dey block people

Omo Nigerians sha! This thing don open my eyes about Nigerians, this same osimhen, that have come through for us so many times, omo ..

All these content creators are big distractions to super eagles honestly, thanks to Eric Chelle for sending them away from the team

This is exactly why most bloggers and influencers are afraid to speak the truth, the donโt want to loose the little benefit they get from him. @victorosimhen9 you are a mad man

E for DM am. If na โyour guyโ why you go correct am for public?

If Osimhen na from Europe, trust me you people wouldโve given him more respect. โA prophet is truly not honored in his hometownโ. See how fans worship him in Turkey, but in Nigeria a lot of toxic and frustrated fans. Itโs sad

Na why I love coach BI ๐ฏ na like this I dey do for office ๐๐I no go hold you responsible for ur actions kee Nibo

Na we actually dey make Osimhen feel like him don come up to dey display If Lookman doesnโt pass to you, Chill bro Him sabi pass you, Suarez dey vex say Messi Or Neymar no give am ball? Haaland don ginger doku for not crossing or passing? Abi Him passionate pass Haaland?

Wetin be this.. na that โno miss goalโ funny pass ๐ ๐

E pain am ๐

Osimhen na ozwuor normal normal Na wetin Mr jollof don Dey talk since but una Dey gaslight people

@Adebay0r__ i think you're very disrespectful. Anybody will block you with this kind of character. Why insulting him this much? Even if he is your servant. I can see why other football content creators that came after you are well ahead of you now

Na why I like the Werey be this even when Tunde block am he still call am out talk truth showed evidence and still went big Victor attitude is shit reason he's not rated by top clubs

He say na you are very stupid ๐ญ

If e miss goal, what will you do? Yโall forget youโre just fans at the end of the day.

Guy you be f00l let this be the last time you appear on my fyp bast*** if osimhen no play na Una go still Dey worry where victor, you open your dirty mouth call am idiot with that bald hair , Abi you think say na your level ? at your age you no get sense

Una dey yarn anyhow for this internet space oo Na Agba baller you dey call idiot like say you fit talk am for em face I no blame una Sha. Na still engagement and farming una dey use em matter do sha, all na still hustle. โ๏ธ

A football analyst wey sabi something Leave kombo make en dey behave like tacha "He's patriotic" Na patriotism make am walk down the tunnel as match finish too

Brooo.! U sef don dey vex nau... U carry scissors for hand...just bcos u wer blocked, u see dt u don't even hv d moral right to correct Oshimen... Pls, leave him, flaring up is allowed during war... He is not in d bedroom, he is on d battlefield.

If na you, you no go block yourself ? Letโs address this before it breaks the team in the next round. Lookman was holding several balls he could give Akor, but e kept losing those balls. Now Akor started doing the same thing by not releasing passes again, he started shooting wayward shots. If we donโt address these little issues, and we enter the next round, you will understand. Na because we won now, that was why you termed what Oshimen did as arrogance. IMO, I feel he shouldnโt have called for his removal, but why should he still be in the game that the teammates are clearly no more interested in the team game.

Lookman did trash ..this ain't even me supporting osihmen but you can't be taking too many touches in your opponents box when you have the space to pass and strikers in good positions. Somebody said we were 3-0 up . Imagine a Tunisia kind of situation happening.

It's important to express our opinions respectfully. Criticism can be constructive without resorting to insults, especially when discussing talented individuals Like him osi9. Cruise aside this thing no funny

He say "you and your Gala wen be say na both teams to una score una sabi play if Dem carry una straight win una no dey sabi play" ๐ญ๐น Galatasaray go don cut him ticket wella ๐น๐น๐น

What is this bernand importance please

Rubbish. You be striker ๐ค Maybe na back of tv you watch yesterday. You nor see Osimhen wa be 9. He position more than 3 times they refuse to give him the ball. Lookman just wanted to increase his own tally, forgetting you have a number 9. I canโt even fault Osimhen ๐ค

You can make a point and still be respectful, you canโt criticize oshimen for bad attitude when your attitude is worse than.. this is 2026 and no one is above blocking. Fuck off

Tell him again! Arrogant mofo!!! Mschew!

You are petty... He should block u... Instead of encouraging the team, u r victimizing the striker for expressing his frustration over an obvious mess... U should be ashamed of urself... Waste of data!

No miss goal oo

Thank you bro.. he needs to be told.. nobodyโs heโs puppet ๐ก
