Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
💃🏽💃🏾💃🏻💃🏿💃💃🏼
202,371 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 33

This one enter

Omo

Why’s this giving Sudanese vibe

Na now I sabi why Rema no dey use you play

@amblessed683510 This beat sounds Cameroonian 🇨🇲👀

@DivineIbor FUCKKKK SEE BEAT SEE RHYTHM AAARRRGGGGHHHHHH

banger

@DivineIbor wheeeen

I don screen record n i don listen to am pass 30 times London u wicked oh See song wey u dey keep n we go dey chop am😭🙏🏾

@DivineIbor Omo london u wicked oh See song wey u dey keep😭😭😭

@DivineIbor Rema dey there istg

BRUME! 💟🔥🔥

@perrygoodmusic

@Sublimanx Who owns the voice am I hearing?

first i thought it is egertton’s voice mehnnnn @Egertton_ ❌ @thisizyourgoat

@SuperSmada see better french colony bounce

This shit Is so beautiful i could cry

@Zee_xjoel123

Listening to this is not enough I need it injected in my soul.

Brume!! Jesus!

@yami2mean This Rema na really divine

when e talk say na sudanese music hin dey listen to for that interview, i reason that heis jam, right there i know say werey dey come.

Wait what’s that last part 🤯

Ts Rema guy is smart, pandering to his Arabian audience for that oil guap 💰 Soon one prince go call am for wedding performance pay am 2 trillion naira 😂

@thatucheboy_ Na the Sudanese vibe my goat dey chop be this abi

Omo no wyn me ooo Who get dat voice

Cook gng

Wait I’m movingggg💃💃💃

This is @BRUME_ii

God abeg

Seated sir

London don kill me mehnnn😭😭 He burst my brain😩

@Sublimanx Na rema write am for you?
Похожие видео
Sensitive content
💃🏻💃🏼💃🏼
🤔🦜♊🌻🦅
34,749 просмотров • 2 лет назад
