Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🤣😂🤣😂👌🏾🔥🔥
37 Kommentare

Same people wey u pay to drop good review? Them go tell u the truth one day 🤣🤣🤣🤣

You! I have not forgotten your tweet about my late mother. Trust me, I remember. The day of reckoning always comes, so be prepared to stand by every word you said. Actions have consequences, and you will face the full force of the law for your defamatory and disrespectful remarks. See you soon!

Forget about ur mother for now that one done pass, Why you people always look away when bad things happen in Ibo land? You were using the Oyo State attack for your music rollout, and u expect me to keep quiet? Using people’s pain to chase clout,supposed to be a criminal offence

@PeterPsquare I support this…. Strangle the were

@PeterPsquare No mind him he wan use old case silent me

@owolanky @PeterPsquare Iroko Kingsley e no go better for u

I can’t look away this is 🔥🔥

E no sabi sing dey drop hits back to back o.. Just putting it out there 😂😂😂 Kudos #Peteru

Don’t ever Quite music @PeterPsquare You made me love psquare back in the Day You too sabi this music thing 🔥❤️❤️

Bro, this is 2026 not 2009. Gen Zs dont care about wannabe Ushers. Trust me bro.

No be the kind of songs we wan dey hear this time around. Nigeria is bIeeding!

Even the guy wey sit-down near am de wonder if him don de craze.

Make we dey tell ourselves the truth,if you know music,you go know say this song na banger,I swear 🔥🔥🔥🔥🔥🔥 If to say I get JBL ehn, na steady jamming till when I faint Boss you too much jare🙌🙌🙌 even haters know say na banger 🔥🔥🔥🔥🔥🎉

This is a paid review. That jump at thend shows the werey worked for his money. Peter u no need all this kind fake parole. Na I con even post the video. Guy you fell off joor.

Funny how this jam has domiciled in my head all day

Nigeria dey bleed wereh dey drop song

Dem say i get am before no be property 😂

Mr P you finish work here ooo Omo see gbedu way dey busrt brain 🧠

So Nah Here All of Una dey our haters We're just getting started more madness with good vibes coming that will keep the whole world talking. Una Never see anything Team P We Move thank God say man no be god 🙏. See them they can't even look away like I always said 😄

Good afternoon sir, please help me sir, I need help for school fees for this semester, I got loans but couldn't meet up the money. I will be grateful if you me sir. I lost my savings last year December and no one to help me.🙏

Nice beats

Make we no lie the song bam 💥

Know its not my business buh the streamer don overdo so edon cast

The guy at the side tho

choreography for 2026 ! It is well

Top notch 🔥 🔥 🔥

Beautiful music❤️❤️❤️

Boss make this video deserve bonus 💪🏾💯

E bang ‼️ 🔥

That harmony "your hot body can't loOOok" OG na OG

This one na agric pikin

Make I no lie... I don outgrow all these childish songs.

The song is hot banga just like old times .. remember "DO ME"

Mr P you've got some crazy energy there🔥🔥🔥

Its been long i see this gbedu

Na better Gbedu 🔥🔥..and the video Tight pass virgin kpeks

Omo true true we can't look away from this banger
Ähnliche Videos
Sensitive content
போடு 🔥🔥🔥🔥🤣🤣🤣😂😂😂
RamKumarr
51,643 Aufrufe • vor 6 Monaten
