Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️🤦🏿‍♂️

131,910 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 35

Фото профиля Drew🍃🍃
Drew🍃🍃3 месяцев назад

This is not just "tacky" this is the dictionary definition of fraud.

Фото профиля 𝟜𝟜
𝟜𝟜3 месяцев назад

Shey you go collect 1 billion dey press 2500??? You sef answer

Фото профиля Grok5
Grok53 месяцев назад

Na e-money lifestyle be this for VI clubs naso baba go come ball dey owe clubs and hotel money for months Na big secret I dey tell una so Aje

Фото профиля Ace_eric
Ace_eric3 месяцев назад

@miracle9045 I dislike people who does this.. And if you reciprocate the same energy with them,, they go use worry finish you.

Фото профиля Pab$👽
Pab$👽3 месяцев назад

I no fit forget Destiny werey... Naso my guy dey do😭😂

Фото профиля Lawrence 🎭🇫🇷
Lawrence 🎭🇫🇷3 месяцев назад

This me, but the part fake transfer, that one no be me Buh I go delay your money 😭😭

Фото профиля Bamidele
Bamidele3 месяцев назад

This is common with the supposedly rich from my experience. Someone who is hustling daily 2k to feed family will be chasing 20k for work already delivered from people that are buying properties up and down with different cars they drive..very wicked souls..

Фото профиля Mîghty Zubî💯
Mîghty Zubî💯3 месяцев назад

I know people like this. Very annoying The money day o no cap but there bad doings too much

Фото профиля Rom Baro
Rom Baro3 месяцев назад

D funny part d money dey but dem giran to spend am 😂

Фото профиля Afolalu Ayomide
Afolalu Ayomide3 месяцев назад

Nah me be this I hate debit gan 😂😂😂

Фото профиля Chuks Lamba
Chuks Lamba3 месяцев назад

There are thousands of guys like this....I know two

Фото профиля Mr Royalty👑
Mr Royalty👑3 месяцев назад

Thank you for this skit, I no wan even care if my client go block me, I'll be posting it with very indirectly direct tackle to both of them, they'll rush you to deliver a job within 24hrs, yet use 3weeks and insults to pay part of the money, if I start to post receipts ehh omo

Фото профиля Barry🔜
Barry🔜3 месяцев назад

That's what I'm passing through now as a dispatch rider you will deliver packages but your payment you have to beg for it and is not that dey don't have money oo

Фото профиля HIGH B_PRINTS🖤🇳🇬
HIGH B_PRINTS🖤🇳🇬3 месяцев назад

See Sharafa 4 head E don pray tire 😂😂 Jokes

Фото профиля SaYLxsS ⚡️⚡️⚡️
SaYLxsS ⚡️⚡️⚡️3 месяцев назад

Na one of my guy character be this 😂😂😂😂

Фото профиля SaheedMKW🇳🇬🇨🇳
SaheedMKW🇳🇬🇨🇳3 месяцев назад

One of my boy dey do like this 😂

Фото профиля U.F.O.wav
U.F.O.wav3 месяцев назад

“Nobody have already come and collect the stuff”

Фото профиля XIE
XIE3 месяцев назад

I do this sometimes, I don't like spending money I have, so I always want to pay with new money (the wey wan enter, not the one wey don dey 😂)

Фото профиля De Emiratez
De Emiratez3 месяцев назад

Na this kind life %90 of guys Dey live ajeh 😂😂

Фото профиля Mylo
Mylo3 месяцев назад

Seriously I know guys like this and I don't really know what their problem is. I will be looking at 2.5m in this guy's account but to pay 5k for delivery that he ordered Na fight o.

Фото профиля Olori Ajoke 🫅
Olori Ajoke 🫅3 месяцев назад

Na ontop drinks and kpuff these kind guys dey spend money

Фото профиля Prince Kwame Dankwah
Prince Kwame Dankwah3 месяцев назад

As I grow older no amount of money is worth my peace of mind. Seeing one number constantly call my phone over some money is enough to ruin my whole day.

Фото профиля vanessa•valentine 🧚
vanessa•valentine 🧚3 месяцев назад

It’s irritating, all that money and you’re still tacky

Фото профиля Nwa Mommy
Nwa Mommy3 месяцев назад

These are the worst type of people to have anything money related to deal with. Not that they don't have the money to give to you, but they keep giving excuses for no absolute reason. Owing debt all over the place..

Фото профиля 𝖌𝖔𝖆𝖑𝖕𝖑𝖚𝖌
𝖌𝖔𝖆𝖑𝖕𝖑𝖚𝖌3 месяцев назад

Na my guy Brymo be this 😂😂

Фото профиля MAD MANXX
MAD MANXX3 месяцев назад

Just mention opa6ix name

Фото профиля JP_CEO
JP_CEO3 месяцев назад

This same rubbish them don follow me try am omo I they follow up immediately

Фото профиля Tobi
Tobi3 месяцев назад

Sharafa Omo werey

Фото профиля Mayowaa
Mayowaa3 месяцев назад

@shubbygocrazyy ft guyys lol😂 Money de, e no de. you gats collect the ft

Фото профиля LetThemSay 🇳🇬
LetThemSay 🇳🇬3 месяцев назад

@CalmAF_Ox Na chiefpriest way be this

Фото профиля SuperFly
SuperFly3 месяцев назад

This is not tacky, this is disgusting aje, I fit give you 2x2 aje

Фото профиля χάρη
χάρη3 месяцев назад

The day u catch these kind of people in one tight corner, the way they will pay with ease will be ur biggest shock. Most times it's a demonic spirit that controlling them.

Фото профиля Smiling dude ☺️
Smiling dude ☺️3 месяцев назад

They're so used to fraud that id they eat person 1k they feel they are smart.

Фото профиля DaddyE’s
DaddyE’s3 месяцев назад

Those kind people no fit change because na wetin dey keep money for their hand be that

Фото профиля Mr Àjé
Mr Àjé3 месяцев назад

@gold_henny Sharafa omo werey 😂😂😂

Похожие видео