Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
🤦🏿♂️🤦🏿♂️🤦🏿♂️
131,910 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

This is not just "tacky" this is the dictionary definition of fraud.

Shey you go collect 1 billion dey press 2500??? You sef answer

Na e-money lifestyle be this for VI clubs naso baba go come ball dey owe clubs and hotel money for months Na big secret I dey tell una so Aje

@miracle9045 I dislike people who does this.. And if you reciprocate the same energy with them,, they go use worry finish you.

I no fit forget Destiny werey... Naso my guy dey do😭😂

This me, but the part fake transfer, that one no be me Buh I go delay your money 😭😭

This is common with the supposedly rich from my experience. Someone who is hustling daily 2k to feed family will be chasing 20k for work already delivered from people that are buying properties up and down with different cars they drive..very wicked souls..

I know people like this. Very annoying The money day o no cap but there bad doings too much

D funny part d money dey but dem giran to spend am 😂

Nah me be this I hate debit gan 😂😂😂

There are thousands of guys like this....I know two

Thank you for this skit, I no wan even care if my client go block me, I'll be posting it with very indirectly direct tackle to both of them, they'll rush you to deliver a job within 24hrs, yet use 3weeks and insults to pay part of the money, if I start to post receipts ehh omo

That's what I'm passing through now as a dispatch rider you will deliver packages but your payment you have to beg for it and is not that dey don't have money oo

See Sharafa 4 head E don pray tire 😂😂 Jokes

Na one of my guy character be this 😂😂😂😂

One of my boy dey do like this 😂

“Nobody have already come and collect the stuff”

I do this sometimes, I don't like spending money I have, so I always want to pay with new money (the wey wan enter, not the one wey don dey 😂)

Na this kind life %90 of guys Dey live ajeh 😂😂

Seriously I know guys like this and I don't really know what their problem is. I will be looking at 2.5m in this guy's account but to pay 5k for delivery that he ordered Na fight o.

Na ontop drinks and kpuff these kind guys dey spend money

As I grow older no amount of money is worth my peace of mind. Seeing one number constantly call my phone over some money is enough to ruin my whole day.

It’s irritating, all that money and you’re still tacky

These are the worst type of people to have anything money related to deal with. Not that they don't have the money to give to you, but they keep giving excuses for no absolute reason. Owing debt all over the place..

Na my guy Brymo be this 😂😂

Just mention opa6ix name

This same rubbish them don follow me try am omo I they follow up immediately

Sharafa Omo werey

@shubbygocrazyy ft guyys lol😂 Money de, e no de. you gats collect the ft

@CalmAF_Ox Na chiefpriest way be this

This is not tacky, this is disgusting aje, I fit give you 2x2 aje

The day u catch these kind of people in one tight corner, the way they will pay with ease will be ur biggest shock. Most times it's a demonic spirit that controlling them.

They're so used to fraud that id they eat person 1k they feel they are smart.

Those kind people no fit change because na wetin dey keep money for their hand be that

@gold_henny Sharafa omo werey 😂😂😂
