Loading video...
Video Failed to Load
๐ซ๐ท๐ซ๐ท๐ซ๐ท๐ซ๐ท
12,959 views โข 3 months ago โขvia X (Twitter)
32 Comments

U dey chop life for ibiza me I dey ilesha omo life no just favour me

Na my corn and akara money you dey ball like this? Tufiakwa!!

Kidd got no stress ๐ฎโ๐จ Lets tour round the world ๐

Kidd can you show me small love, my child no get pampers to wear today, the country hard for here o

Enjoy !!! Na God do am for you โ

Born guy go born stop Dey act akamu rich kid

The enjoyment master ๐๐

Chief daddy ๐ค

Kiddways big name ..... Good morning boss You get 50k that you are not using..๐

Biggest Kiddd ๐

Minister of enjoyment

๐ฅ

Carry me along,boss man

Boss i drop diz with faith ๐ 7034642674 Opay

Bro dem my kids must ๐

Big bro shake small body for your boy ๐ค๐

Big Kiddwaya ๐ซก

Soft life

Wire Do weekend for me na

Wow, boss youโre so amazing and cute but I needed your assistance sir I wanted to pay for my school fees

Good morning, enjoy ๐

Made by Klichiโs hands

Good morning ๐

Always fresh and ๐ฅ

Money bag ๐ฐ

Send me Sum @RealKiddWaya for obulee weekend sir ๐

Abeg ๐๐ bless me with the least nothing is too small I be your loyal fan

Kiddwaya ๐จ๐ต๐จ๐ต๐จ๐ต

Show me love my bro ๐ซ๐ซ๐ซ๐ซ

Your normal day lifestyle is my own dream

๐๐ง

3 get as life go soft for you. You only work na to the travel enjoy things.
Related Videos
Sensitive content
๐ Ce mec est excellent Bravo Monsieur ๐ ๐ ๐ ๐ ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท ๐ซ๐ท
Charles le Joker โฟ๐ซ๐ท๐ฎ๐น๐ฎ๐ฑ
248,671 views โข 2 years ago


