Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
???????? ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
274,654 Aufrufe โข vor 3 Monaten โขvia X (Twitter)
42 Kommentare

I see this thing I wan crase๐ญ๐ญ What tf inspired this content๐ญ

guy, wetin be this?? ๐ญ๐ญ๐ญ

I wish I knew๐ญ

๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ

Nah yamin lamal

them look alike fr๐

Guywetin be this

๐ญ๐

E be like my brain still dey process wetin happen ๐ญ Make person explain

now i'm curious how he came up with this content, what the heck!๐

Na so Koran movies de be ๐ as he help the stone the stone help back ๐

Which kain brain rot content be this ๐ญ๐

una go dey think say una dey fool for twitter๐ญ๐คฃ

Omg ๐๐๐

hey yomide

God abeg ๐ญ๐ญ๐ญ

hey sheis

๐ the song don already breakdown the content

Make person tie am down e still early

Naso all those Chinese snap ads dy be ๐ญ

The guy, stone, lecturer and camera man dey craze

Why u post this rubbish ? U don ruin my 20s ๐

Una don dey Mard for this app

I no believe my eyes dawg.. This is the most brainrot content I ever seen

This kind video dey reduce IQ ๐๐

Out of the 200k people that saw this video, not even a single person could predict this ending ๐ญ๐ญโ๐พ

i no understand ๐ญ

@stephen_bamidel ๐ ๐ ๐ make una stop ooo

Na only igbo fit give this kin inspiration

As he use that Chinese song I just know say the story no go get head๐

If no b small thing i for think say i don mad๐๐๐๐๐

lol wtf

This shit is funny asf, very lame, yet impressive and somehow extremely funny๐ญ๐

I saw this last night ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Them really mumu lmaooo

That is why itโs good to help any individual you meet on the road. You donโt know who is whoโฆor what is what๐น

Whatโs this rubbish nau Iโm soo annoyed from the stupid soundtrack to the crazy ending ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

I laughed so much I had water in my eyes. Guyyy๐ญ๐ญ๐ญ๐๐ Na waytin women day watch for Zee world and K-Drama be this.

Which kind skit be this ๐๐

When I saw this I thought he was gonna trip on that same stone again ๐ญ๐ญ๐ญ

Pure content ๐๐

This thing happen to me for 100L but nobody believe meโฆ. I was shocked to see it here
รhnliche Videos
Sensitive content
"sumveza u hot, nzawutyelwa ndinye alok"๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
sipelele
29,931 Aufrufe โข vor 6 Monaten
