正在加载视频...
视频加载失败
???????? 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
274,654 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
42 条评论

I see this thing I wan crase😭😭 What tf inspired this content😭

guy, wetin be this?? 😭😭😭

I wish I knew😭

😂😂

😭😭😭

Nah yamin lamal

them look alike fr😂

Guywetin be this

😭😂

E be like my brain still dey process wetin happen 😭 Make person explain

now i'm curious how he came up with this content, what the heck!😂

Na so Koran movies de be 😂 as he help the stone the stone help back 😂

Which kain brain rot content be this 😭😂

una go dey think say una dey fool for twitter😭🤣

Omg 😂😂😂

hey yomide

God abeg 😭😭😭

hey sheis

😂 the song don already breakdown the content

Make person tie am down e still early

Naso all those Chinese snap ads dy be 😭

The guy, stone, lecturer and camera man dey craze

Why u post this rubbish ? U don ruin my 20s 💔

Una don dey Mard for this app

I no believe my eyes dawg.. This is the most brainrot content I ever seen

This kind video dey reduce IQ 😂😂

Out of the 200k people that saw this video, not even a single person could predict this ending 😭😭✌🏾

i no understand 😭

@stephen_bamidel 😂 😂 😂 make una stop ooo

Na only igbo fit give this kin inspiration

As he use that Chinese song I just know say the story no go get head😂

If no b small thing i for think say i don mad😁😁😁😁😁

lol wtf

This shit is funny asf, very lame, yet impressive and somehow extremely funny😭😂

I saw this last night 🤣🤣🤣🤣 Them really mumu lmaooo

That is why it’s good to help any individual you meet on the road. You don’t know who is who…or what is what😹

What’s this rubbish nau I’m soo annoyed from the stupid soundtrack to the crazy ending 😭😭😭😭

I laughed so much I had water in my eyes. Guyyy😭😭😭💔💔 Na waytin women day watch for Zee world and K-Drama be this.

Which kind skit be this 😂😂

When I saw this I thought he was gonna trip on that same stone again 😭😭😭

Pure content 😂😂

This thing happen to me for 100L but nobody believe me…. I was shocked to see it here
相关视频
Sensitive content
"sumveza u hot, nzawutyelwa ndinye alok"😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭
sipelele
29,931 次观看 • 6 个月前
