Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
💦 🧎🏻♂️➡️
35,537 görüntüleme • 1 ay önce •via X (Twitter)
30 Yorum

This is Holy water but Osun Osogbo water is not 😂😂

May we not be foolish, no be the water dey comot from pipe up there 🔝. Come all these church wey dey do these things, is everything going well upstairs.

Na work dem no get

I love eulogy towards our Lady always soothing.

Una too like IDOLATRY!

Oh well I won’t talk

Religion una

Na here fooling start.

I keep asking people this question, outside Jesus Christ wan Mary born for Bible which other role she play I’m just asking to know I don’t mean to disrespect anybody religion or belief

Different people with their believe

That water na for wetin now ?

Idol worshipers 🤣😀🤣

Abeg wetin be dis

Active and connecting

Wetin be this

What this

Hmmm

Mmm

😂😂😂😂😂 Jesus dey weep for Nigeria Christianity

😂😂😂 my country people 😂😂

God is the greatest

🤣🤣

Recording when a quiet setup became a fast one was a useful change I could actually maintain.

Nothing concern these ones with politics

Na why so people dey get cancer

If Una like make Una talk down on this things just know that it's what you believe that works for you.

Which country is this again because I don't understand at all

Isn't this foolishness?

Religion is really killing us in this country.

😂😂😂😂
