Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

???? 😭😭😭😭

957,907 Aufrufe • vor 25 Tagen •via X (Twitter)

54 Kommentare

Profilbild von emem_05
emem_05vor 25 Tagen

The sperm Dey renew sub

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

you don kill me😭😭😭😭

Profilbild von Oluwatosinnnn_😉
Oluwatosinnnn_😉vor 25 Tagen

Them put the sperm for Target savings. As e due e dea show for balance 💔

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

😭😭😭😭

Profilbild von Dark Orbit
Dark Orbitvor 25 Tagen

The guy no belive wetin him Dey hear😭😭😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

he first sit down for ground 😂😂😂

Profilbild von CSK 🧢
CSK 🧢vor 25 Tagen

People wey normal no reach 5 again 😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

me and others 😂😂😭 the rest don far

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

fra*

Profilbild von Goke🍹
Goke🍹vor 25 Tagen

The belle still deh ke😭😭😭 This woman deh craze o

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

she too evil😂😂😂 she say na god😭😭😭

Profilbild von I DEFEND LAMINE 💙❤️
I DEFEND LAMINE 💙❤️vor 24 Tagen

The woman na "born again? "

Profilbild von ajay
ajayvor 24 Tagen

😂😂😂

Profilbild von I DEFEND LAMINE 💙❤️
I DEFEND LAMINE 💙❤️vor 24 Tagen

😂😂

Profilbild von aboki
abokivor 25 Tagen

that belle still dey as how 🤣🤣🤣😭😭😭😭😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

“as god dey do his things” as how???😭 women too evil bro😂😂

Profilbild von AYOMIDE
AYOMIDEvor 25 Tagen

Jesu is lord o 😂😂😂

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

she say na as god dey do his things 😭😭😭

Profilbild von J9
J9vor 25 Tagen

The man plant the sperm, e dey germinate

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

season by season 😂😭

Profilbild von Kenzy
Kenzyvor 25 Tagen

Always the low quality videos 😂😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

always 😭

Profilbild von TolaFRESH
TolaFRESHvor 25 Tagen

Recurring belle

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

😂😂😂

Profilbild von Kemen
Kemenvor 25 Tagen

The sperm na like mango tree e Dey produce fruit every season

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

after one to two years 😂

Profilbild von Big T.❤️💡
Big T.❤️💡vor 25 Tagen

I never hear this kind thing for my life 😭😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

na today be my first!😂😂

Profilbild von Omoye✨🫶
Omoye✨🫶vor 25 Tagen

Sperm wey Dey renew 😂

Profilbild von oyinkansola.⛹🏽‍♀️
oyinkansola.⛹🏽‍♀️vor 25 Tagen

as how, and no be triplets o😭😭😭😭😭😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

one belle give am extra two belle😭😭

Profilbild von Hi J ☆
Hi J ☆vor 25 Tagen

i didn't expect the ending, i blew cattarh from my nose out of shock or maybe intense laughter

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

lmfao

Profilbild von Hi J ☆
Hi J ☆vor 24 Tagen

the thing shock me, he gave up... the interview ended even before it began.

Profilbild von Olumide
Olumidevor 25 Tagen

even God wey give mary belle for bible sef na one pikin she born 😭

Profilbild von CHUBi
CHUBivor 25 Tagen

@Zubbyyke The guy no believe wetin e Dey hear 😂😂😂

Profilbild von Valkyrie©
Valkyrie©vor 25 Tagen

😂😂😂😂😂 Dem dy subscribe Belle for that side?

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

omo😂

Profilbild von millions
millionsvor 24 Tagen

😭😂😂

Profilbild von Official_ WillyYvng
Official_ WillyYvngvor 24 Tagen

Na why if I sub 1gb MTN I dey make sure say na "One-off" I press... Make MTN nor later come dey comot from my airtime😭😭 If the man nor quick cancel this subscription,she go dey born pikin dey go oo 😂😭😂😂 Wetin dey all these women head sef ??... 😭😭

Profilbild von Fakaikk@🦅
Fakaikk@🦅vor 24 Tagen

The belle dey regenerate 😭

Profilbild von JustXeline💕👑
JustXeline💕👑vor 25 Tagen

😭😭

Profilbild von ajay
ajayvor 25 Tagen

😂😂

Profilbild von 💐
💐vor 25 Tagen

the belle dey auto renew

Profilbild von Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌
Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌vor 24 Tagen

nollywood don mend him brain 😭😭😭

Profilbild von JT Khalid 💸
JT Khalid 💸vor 24 Tagen

she dey whine me ni😂😂😂😂

Profilbild von Callsign
Callsignvor 25 Tagen

Bruh, which kind super sperm be that? 😭

Profilbild von 𝐒𝐓. 𝐋𝐈𝐍𝐔𝐒 🗽
𝐒𝐓. 𝐋𝐈𝐍𝐔𝐒 🗽vor 24 Tagen

Even the first child is probably not the man's daughter smh

Profilbild von ajay
ajayvor 24 Tagen

high chance fr

Profilbild von papico
papicovor 24 Tagen

Omo,😂😂😂

Profilbild von kilo
kilovor 24 Tagen

ReAnimation jutsu

Profilbild von Qoyum
Qoyumvor 24 Tagen

@lajide_joel @adegun_r

Profilbild von jcøb
jcøbvor 25 Tagen

She subscribed the sperm for belle, he dey renew

Profilbild von 🌐خليل
🌐خليلvor 24 Tagen

This na how Joseph dey look Mary, when she talk say na Holy Spirit run am ... Joseph sit down weep wetin nor good! Una never clock the full storyline???

Ähnliche Videos