正在加载视频...

视频加载失败

???? 😭😭😭😭

957,907 次观看 • 25 天前 •via X (Twitter)

54 条评论

emem_05 的头像
emem_0525 天前

The sperm Dey renew sub

ajay 的头像
ajay25 天前

you don kill me😭😭😭😭

Oluwatosinnnn_😉 的头像
Oluwatosinnnn_😉25 天前

Them put the sperm for Target savings. As e due e dea show for balance 💔

ajay 的头像
ajay25 天前

😭😭😭😭

Dark Orbit 的头像
Dark Orbit25 天前

The guy no belive wetin him Dey hear😭😭😭

ajay 的头像
ajay25 天前

he first sit down for ground 😂😂😂

CSK 🧢 的头像
CSK 🧢25 天前

People wey normal no reach 5 again 😭

ajay 的头像
ajay25 天前

me and others 😂😂😭 the rest don far

ajay 的头像
ajay25 天前

fra*

Goke🍹 的头像
Goke🍹25 天前

The belle still deh ke😭😭😭 This woman deh craze o

ajay 的头像
ajay25 天前

she too evil😂😂😂 she say na god😭😭😭

I DEFEND LAMINE 💙❤️ 的头像
I DEFEND LAMINE 💙❤️25 天前

The woman na "born again? "

ajay 的头像
ajay25 天前

😂😂😂

I DEFEND LAMINE 💙❤️ 的头像
I DEFEND LAMINE 💙❤️25 天前

😂😂

aboki 的头像
aboki25 天前

that belle still dey as how 🤣🤣🤣😭😭😭😭😭

ajay 的头像
ajay25 天前

“as god dey do his things” as how???😭 women too evil bro😂😂

AYOMIDE 的头像
AYOMIDE25 天前

Jesu is lord o 😂😂😂

ajay 的头像
ajay25 天前

she say na as god dey do his things 😭😭😭

J9 的头像
J925 天前

The man plant the sperm, e dey germinate

ajay 的头像
ajay25 天前

season by season 😂😭

Kenzy 的头像
Kenzy25 天前

Always the low quality videos 😂😭

ajay 的头像
ajay25 天前

always 😭

TolaFRESH 的头像
TolaFRESH25 天前

Recurring belle

ajay 的头像
ajay25 天前

😂😂😂

Kemen 的头像
Kemen25 天前

The sperm na like mango tree e Dey produce fruit every season

ajay 的头像
ajay25 天前

after one to two years 😂

Big T.❤️💡 的头像
Big T.❤️💡25 天前

I never hear this kind thing for my life 😭😭

ajay 的头像
ajay25 天前

na today be my first!😂😂

Omoye✨🫶 的头像
Omoye✨🫶25 天前

Sperm wey Dey renew 😂

oyinkansola.⛹🏽‍♀️ 的头像
oyinkansola.⛹🏽‍♀️25 天前

as how, and no be triplets o😭😭😭😭😭😭

ajay 的头像
ajay25 天前

one belle give am extra two belle😭😭

Hi J ☆ 的头像
Hi J ☆25 天前

i didn't expect the ending, i blew cattarh from my nose out of shock or maybe intense laughter

ajay 的头像
ajay25 天前

lmfao

Hi J ☆ 的头像
Hi J ☆25 天前

the thing shock me, he gave up... the interview ended even before it began.

Olumide 的头像
Olumide25 天前

even God wey give mary belle for bible sef na one pikin she born 😭

CHUBi 的头像
CHUBi25 天前

@Zubbyyke The guy no believe wetin e Dey hear 😂😂😂

Valkyrie© 的头像
Valkyrie©25 天前

😂😂😂😂😂 Dem dy subscribe Belle for that side?

ajay 的头像
ajay25 天前

omo😂

millions 的头像
millions25 天前

😭😂😂

Official_ WillyYvng 的头像
Official_ WillyYvng25 天前

Na why if I sub 1gb MTN I dey make sure say na "One-off" I press... Make MTN nor later come dey comot from my airtime😭😭 If the man nor quick cancel this subscription,she go dey born pikin dey go oo 😂😭😂😂 Wetin dey all these women head sef ??... 😭😭

Fakaikk@🦅 的头像
Fakaikk@🦅25 天前

The belle dey regenerate 😭

JustXeline💕👑 的头像
JustXeline💕👑25 天前

😭😭

ajay 的头像
ajay25 天前

😂😂

💐 的头像
💐25 天前

the belle dey auto renew

Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌 的头像
Musk Jnr. 🀄🇺🇸Gadgets 🔌25 天前

nollywood don mend him brain 😭😭😭

JT Khalid 💸 的头像
JT Khalid 💸25 天前

she dey whine me ni😂😂😂😂

Callsign 的头像
Callsign25 天前

Bruh, which kind super sperm be that? 😭

𝐒𝐓. 𝐋𝐈𝐍𝐔𝐒 🗽 的头像
𝐒𝐓. 𝐋𝐈𝐍𝐔𝐒 🗽25 天前

Even the first child is probably not the man's daughter smh

ajay 的头像
ajay25 天前

high chance fr

papico 的头像
papico25 天前

Omo,😂😂😂

kilo 的头像
kilo24 天前

ReAnimation jutsu

Qoyum 的头像
Qoyum25 天前

@lajide_joel @adegun_r

jcøb 的头像
jcøb25 天前

She subscribed the sperm for belle, he dey renew

🌐خليل 的头像
🌐خليل25 天前

This na how Joseph dey look Mary, when she talk say na Holy Spirit run am ... Joseph sit down weep wetin nor good! Una never clock the full storyline???

相关视频