ะะฐะณััะทะบะฐ ะฒะธะดะตะพ...
ะะต ัะดะฐะปะพัั ะทะฐะณััะทะธัั ะฒะธะดะตะพ
๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐ญ๐๐๐
942,893 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 1 ะดะตะฝั ะฝะฐะทะฐะด โขvia X (Twitter)
ะะพะผะผะตะฝัะฐัะธะธ: 43

The guy Dey rage bait am๐ญ๐ญ๐ญ

Oloun ๐๐๐ญ

remain small make he slap am๐คฃ

he rage bait am ๐ญ๐ญ

Tox just Dey ragebait am ๐๐

oga Henro just dy fall put ๐ญ

I swear e wan craze ๐๐

E just dey ragebait am dey go

and he dey fall ๐ญ๐

In your life as a football fan Bruno Fernandes keep ball๐ญ๐ญ๐ญ??

๐๐๐ if Henry beat Tox for this interview , I support am โฆ.

@Akodu_Jr Tox is so wrong for this ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐

The guy know wetin e Dey do when he talk that Bruno thing๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ

"in your life as a football fan bruno fernandes keeps ball"๐ญ๐ญ

Bruno fit keep ball as how?๐๐ญ see ragebait guy!! E nearly wear am 500๐ญ๐ญ๐ญ

I love Watching Manchester united crash out ๐๐๐

The host is just feeling the crash out

@IAM_ODXJP9 See crash out ๐ญ

Look how media is quiet cause it's their country man in charge. Suddenly, there's less interviews, no ex man utd player dragging the manager.... These people are against the progress of Man Utd cause it would make them lose relevance alot especially ex Man Utd players

Bro i say small thing Henry go beat Toks๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐ญ

heads on mars ๐ญ

el bomba dey keep ball???? ๐ญ

Nothing is as perfectly explained as this ๐ ๐ ๐

๐ญ๐ญ๐ญ

๐๐

See rage bait๐๐๐ Omo I don dey pity man u fans โน๏ธ

The guy really dey ragebait am

@ayomideogundeji Saying Bruno Fernandes keeps the ball has to be one of the highest forms of rage bait

๐ญ๐ญ๐ญ๐๐

see rage bait ๐๐ญ

Henry awww poor guy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Bruno wey dey handle ball like bomb.. Bruno and ball retention? ๐๐๐ never

Which ball Bruno keep. Toks go just dey ragebait

Last week: Can I talk? Can I talk? This week: Donโt tell me that!! Donโt tell me that!!! ๐๐๐ญ๐ญ๐ญ

I watched the entire interview too and I wan laugh die๐๐๐

Eee remain small fight for burst out ooh ๐๐๐ I don laugh tire

See I dey stuck for him football page ๐ญ๐ญ I don laugh tire

He dey ragebait am like mad! ๐๐คฃ๐ญ

He just dey rage bait Henry๐๐๐

@ChillCircuit_ See wetin man utd Dey do family man๐ญ๐

man united go kpai this my henry guy oo๐ญ๐ญ๐๐๐๐

na rage bait๐ญ๐ญ
ะะพั ะพะถะธะต ะฒะธะดะตะพ
Sensitive content
๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐ ูุงุงุงุงู
ูุงุตู
146,182 ะฟัะพัะผะพััะพะฒ โข 2 ะปะตั ะฝะฐะทะฐะด
