Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂😂😭😂😂😂
949,659 görüntüleme • 1 gün önce •via X (Twitter)
43 Yorum

The guy Dey rage bait am😭😭😭

Oloun 😂😂😭

remain small make he slap am🤣

he rage bait am 😭😭

Tox just Dey ragebait am 😂😂

oga Henro just dy fall put 😭

I swear e wan craze 😂😂

E just dey ragebait am dey go

and he dey fall 😭😂

In your life as a football fan Bruno Fernandes keep ball😭😭😭??

😂😂😂 if Henry beat Tox for this interview , I support am ….

@Akodu_Jr Tox is so wrong for this 😭😭😭😭😂😂😂

The guy know wetin e Dey do when he talk that Bruno thing😭😭😭😭😭

"in your life as a football fan bruno fernandes keeps ball"😭😭

Bruno fit keep ball as how?😂😭 see ragebait guy!! E nearly wear am 500😭😭😭

I love Watching Manchester united crash out 😂😂😂

The host is just feeling the crash out

@IAM_ODXJP9 See crash out 😭

Look how media is quiet cause it's their country man in charge. Suddenly, there's less interviews, no ex man utd player dragging the manager.... These people are against the progress of Man Utd cause it would make them lose relevance alot especially ex Man Utd players

Bro i say small thing Henry go beat Toks🤣🤣🤣🤣

😂😂😭

heads on mars 😭

el bomba dey keep ball???? 😭

Nothing is as perfectly explained as this 😅😅😅

😭😭😭

😂😂

See rage bait😂😂😂 Omo I don dey pity man u fans ☹️

The guy really dey ragebait am

@ayomideogundeji Saying Bruno Fernandes keeps the ball has to be one of the highest forms of rage bait

😭😭😭😂😂

see rage bait 😂😭

Henry awww poor guy 🤣🤣🤣🤣

Bruno wey dey handle ball like bomb.. Bruno and ball retention? 😂😂😂 never

Which ball Bruno keep. Toks go just dey ragebait

Last week: Can I talk? Can I talk? This week: Don’t tell me that!! Don’t tell me that!!! 😂😂😭😭😭

I watched the entire interview too and I wan laugh die😂😂😂

Eee remain small fight for burst out ooh 😂😂😂 I don laugh tire

See I dey stuck for him football page 😭😭 I don laugh tire

He dey ragebait am like mad! 😂🤣😭

He just dey rage bait Henry😂😂😂

@ChillCircuit_ See wetin man utd Dey do family man😭😂

man united go kpai this my henry guy oo😭😭😂😂😂😂

na rage bait😭😭
Benzer Videolar
Sensitive content
😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂 وااااي
واصف
146,182 görüntüleme • 2 yıl önce
Kou déff li ? 😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😭😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
Mansour Dasylva
49,821 görüntüleme • 1 ay önce
