Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
🤣🤣🤣🤦🏻♂️
221,626 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)
35 Kommentare

That guy just rush enter parole wey no concern am. Na wetin dey unalive person be that.

Ogun wan kpai that guy wey dey hold the Nigga ni

Wait oo this guy no even ask waiting happen self 😂😭

Make that guy thank God say nor be me, as I collect my stuff from the girl finish the kind beating way that guy go chop eh, na only Tinubu fit save am

She think say na gift, boyfriend think say na loan with collateral. Market people stop to watch season finale.🤣😂

The bike man wey carry her know wey he carry her from na why he stand with the boyfriend and say na rubbish girl😹

This guy is a confused idiot. He just rush enter matter wey he no understand

Who be dat guy way just come from nowhere 😂😂

As a man you no suppose dey disgrace yourself like dis

Las las ago ring bottle for this guy head Ajeeii

See this idiot, see how he run enter relationship matter, like he no understand say them no dey put mouth for preeq and kpekus matter ni?

If we look into this very well, the man that came in between them did not bother asking the guy what happened!! 🤔🤔

The girl U come defend did she tell you she's not aware of her offence, when that dude begin dey target U now for wetin U no know about, U go say na man do man

Shey that werey guy want to die for her? Why you go dy put mouth for wetin no consign you 😎😎

If no be say law dey my country that guy no suppose witness the end

Camera man you dey craze. Why you dey video other people focus on the subject matter

People supporting this man should be ashamed of themselves. There is totally nothing funny in this video.

E no dey hard to know bastards dem no go allow am collect wetin him use e money buy

Na to leave the girl face that idiot wey wear Jacket

Abeg waiting con concern that black guy own for inside the matter 🙄

Mk we talk about that werey wey jump in later 😭😂… on a norms i no de rate niqqas wey de move like this i de see them as s!mps wey later realize them use them for relationship… if no be s!mping y u go just de buy anything for ur babe wey u know say if things go south ur body no ft contain am

See food for street boys Mumu go later cry

Na why I hate friendship be this. Imagine people that were living in happiness ate now settling there fight in the market.... collect ur things jor

So if the guy no control himself, na so the other toto police for enter fight with him ontop woman matter wey you no know. I understand he is trying to protect the girl, but at the same time he is stupid.

I assume it’s skit if not hand supposed meet that guy. Which kind of intimidation is this? Even if na you buy those stuffs na for inside market you gift am? All these yeye boys una just dey disgrace Nigerians

Scripted?

😭😭😭 Both of them are bald as in Baldees 🤦🏾♂️ Apari couple 😭😭😭

Injure that guy nah

That guy just enter matter wey him nor understand. E get luck. That’s all I can say. Because of nyash oo. God abeg o

Everybody just dey do as dem like, skit no let people know which one be content

Nah so unah dey do for Ogba market?

Who go pay for their wig and IPhone My man Oya ooo as him don collect am back unko? Who go come pay for the next wig and iPhone and many others to come 😂😅🤣🥹

Content or no be content, no woman deserves to be disgrace this way not in market square but a lazy and dependable ones, no man will do this to an independent woman, one that figure out her life before any Man.

This is a pure proof that if men no protect women with laws and force other men to obey, they will be sex slave and maid, in their home, this proof is so enough, you see men coming to fight for her, b4 her strength come when men don full the scene,.

Nothing fit make me to disgrace myself for public sha
Ähnliche Videos
Sensitive content
Coitado desse marido ! 😇 🤦🏻♂️ 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
Altair Bergoli Jr 🟩🟨🟦🇧🇷
12,665 Aufrufe • vor 1 Jahr
