Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ
313,096 Aufrufe โข vor 1 Tag โขvia X (Twitter)
32 Kommentare

I like vdm o but , obo or nothing donโt come close to Adeleke family .

Even small doctor no do pass like this ๐ ๐

Anybody wey insult you insult your own Back Nobody Dey feed you

If David get respect for VDM he for no allow Dem even play that song. So VDM win this one.

Slovido na Mugu I'll rather masturbate than to beg for pussy with all the wealth he has

He's been looking for every opportunity to come at Davido for a long time.

na like 7 different accents dey this video ๐ญ๐ญ

Egbon go warm Eba chop jare Leave them alone ๐

Egbon.. Dis Vdm na ungrateful person ๐๐

e no get who to hold for that video again, na y e tackle davido. vdm, na sh!t ass nigga.

VDM came to limelight through controversies, heโs trying so hard to remain relevant through the same controversies, and I think thatโs what has brought him this far. @davido should learn that, you donโt feed every dog that wag its tail at you, most of them just need strength to bite you๐ค! By this time next year, I foresee @carterefe__ also disrespecting @davido so bad๐ค

U sef u suppose use ur sense say davido hide under shade dey throw jabs ๐๐ Davido no come out straight but he dey hide under zlatan ๐๐ We understand better

How person wan use sense wey he no get ๐๐

E expect make David go off music nau๐ that guy na very delusional fuu... Na pple wey give am platform I blame.

Baba fi oyinbo le Iban to n ta ti poju, ahaa Kilode!๐๐

I gbadun u oo eko but all of una na hypocrite cuz when this dude was coming for big Ogs in the industry yโall keep mute and backing him. He came for wizkid yall capping for him.

When dem Dey use this song we no see your useless video ooo shut up your dirty mouth joor ๐๐

Egbon speak Yoruba once and for all jare

U will not kee me ๐ Say the fact beg for Toto is better than sell dick online

You talk sense ooo but that Ay ay ay ay ay ay ay funny gan ๐

VDM dey fuck up recently but he's human... I have never seen humans more then humans.

Egbon you sef grow up their fight concern you?

Person wey no get sense

Say that word donโt be scared.. are you daft say it no one will hold you ๐

@sybaddest26669 ๐๐ is Ko ๐

Eko fi oyinbo le ๐

Egbon try dey talk truth those people intentionally do it since they know it's him name as a man avoid things wey some people others will insult him online for

Like dyg Make he squeeze face ? Because say Vincent na god ?

Na As Adele keeps family keep i quiet i love, cause sometimes silent is the best answer for a fool

English hard ๐

Zlatan go feel am . Una too Dey rush

This one sense Dey under him leg jare
รhnliche Videos
Sensitive content
๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐คฆ๐พโโ๏ธ๐๐๐
Mr Enjoyment
51,280 Aufrufe โข vor 9 Monaten

