正在加载视频...
视频加载失败
🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️
313,096 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
32 条评论

I like vdm o but , obo or nothing don’t come close to Adeleke family .

Even small doctor no do pass like this 😅😅

Anybody wey insult you insult your own Back Nobody Dey feed you

If David get respect for VDM he for no allow Dem even play that song. So VDM win this one.

Slovido na Mugu I'll rather masturbate than to beg for pussy with all the wealth he has

He's been looking for every opportunity to come at Davido for a long time.

na like 7 different accents dey this video 😭😭

Egbon go warm Eba chop jare Leave them alone 😒

Egbon.. Dis Vdm na ungrateful person 💔😂

e no get who to hold for that video again, na y e tackle davido. vdm, na sh!t ass nigga.

VDM came to limelight through controversies, he’s trying so hard to remain relevant through the same controversies, and I think that’s what has brought him this far. @davido should learn that, you don’t feed every dog that wag its tail at you, most of them just need strength to bite you🤌! By this time next year, I foresee @carterefe__ also disrespecting @davido so bad🤌

U sef u suppose use ur sense say davido hide under shade dey throw jabs 😂😂 Davido no come out straight but he dey hide under zlatan 😂😂 We understand better

How person wan use sense wey he no get 😂😂

E expect make David go off music nau😂 that guy na very delusional fuu... Na pple wey give am platform I blame.

Baba fi oyinbo le Iban to n ta ti poju, ahaa Kilode!😂😂

I gbadun u oo eko but all of una na hypocrite cuz when this dude was coming for big Ogs in the industry y’all keep mute and backing him. He came for wizkid yall capping for him.

When dem Dey use this song we no see your useless video ooo shut up your dirty mouth joor 😂😂

Egbon speak Yoruba once and for all jare

U will not kee me 😂 Say the fact beg for Toto is better than sell dick online

You talk sense ooo but that Ay ay ay ay ay ay ay funny gan 😂

VDM dey fuck up recently but he's human... I have never seen humans more then humans.

Egbon you sef grow up their fight concern you?

Person wey no get sense

Say that word don’t be scared.. are you daft say it no one will hold you 😎

@sybaddest26669 😂😂 is Ko 😂

Eko fi oyinbo le 😂

Egbon try dey talk truth those people intentionally do it since they know it's him name as a man avoid things wey some people others will insult him online for

Like dyg Make he squeeze face ? Because say Vincent na god ?

Na As Adele keeps family keep i quiet i love, cause sometimes silent is the best answer for a fool

English hard 😆

Zlatan go feel am . Una too Dey rush

This one sense Dey under him leg jare
相关视频
Sensitive content
🤦🏾♂️🤦🏾♂️🤦🏾♂️🔞🔞🔞
Mr Enjoyment
51,280 次观看 • 9 个月前

