Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
001 wey dey always show workings!!!🫡❤️
41,418 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

Mostwantedthug_7vor 1 Jahr
No tell me say ojuelegba dwarf no shape anything o 🤣😂🤣🤣 That egbon life don kese

HAIER😡😂vor 1 Jahr
Them no rate that lizard again bro, e dey relegation 😂😂😂

METHOD👿vor 1 Jahr
I no see Lizzy 😭 abi my eyes dey pain me

HAIER😡😂vor 1 Jahr
Them no sabi that guy gbedu again!! Mke e fans dey push am😂💔

𝐃rizzyyyyyvor 1 Jahr
Ojuelegba lil Wayne??😂💔

HAIER😡😂vor 1 Jahr
Dem no know e gbedu again 😂

Onlywayupvor 1 Jahr
Na why dem call am 001 but wiz won die for that 001 lol

HAIER😡😂vor 1 Jahr
🤣

Ademola zachvor 1 Jahr
Where midkid

HAIER😡😂vor 1 Jahr
E dey ojude oba😂
