Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
“₦1 Billion Gone?!” — Analyst Alleges VDM’s Close Associate is Behind Massive Ponzi Scheme Targeting 300+ Victims, Refuses to Refund as Accusers Cry Out for Justice 🚨💰📢 📹: MrBen
81,939 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

@MrBenspeak U guys just want to bring VDM down but God pass una

@MrBenspeak Just shut up. You should be arrested for those girls you and your friend killed in aba

@MrBenspeak Una wey Dey blindly attack the man is VDM God? Can’t he be caught up in shit? Let’s be sensible anything can happen.

@MrBenspeak I just the hear Peter, Peter Peter. Wetin be Peter full name? The ponzi scheme no get name?

@MrBenspeak Peter of Istanbul, crazy criminal 😆

@MrBenspeak What this

@MrBenspeak Shey na vdm dey help am run him business abii na him friend come mean say vdm sef dey do am. Abeg na una matter b dat one for Istanbul. Leave vdm for Nigeria here we LOVE HIM❤️💯 @vdmempire

@MrBenspeak This man is stup**d must he involve VDM. To the so called story

@MrBenspeak E know d add apc set person up using useless people

@MrBenspeak No worry vdm himself will call him out you sef go 4
