Loading video...
Video Failed to Load
1 on 1 Breakfast with my GOAT Olamidé
343,840 views • 1 year ago •via X (Twitter)
10 Comments

Viicey1 year ago
@Olamide Aunty Kemi smallzzzz… Your name be like permanent marker to the street, Na forever e go remain

Holic🫶💙🦜1 year ago
@Olamide Why I Dey feel jealous 😮💨 you too close Abeg shift small na my only melody 🎵 joy giver be that

Molano Hybrd1 year ago
@Olamide padi baddo from way back.... i see you 😊😊😊

Edynamic1 year ago
@Olamide Big ups to the photographer nice angles

You're right1 year ago
@Olamide E don Tey.. no be today

OKANLAWON1 year ago
@Olamide Una almost kiss 😂😂

Kuubii1 year ago
@Olamide From the days of City Fm , you always been a day 1 fan of baddo ! Respect ✊🏾

Amazing trimz🥷🏾1 year ago
@Olamide Nah u Dey disturb my goat

Swagu Dripping1 year ago
@Olamide This album is top notch......yall can see the aura baddo wears with him knowing he did a great job with the album 👏 🙌 Idan buruku

Gurl~since~02🤎1 year ago
@Olamide The closeness nor come too much? I’m jealous biko 😩😭
