Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
1 on 1 Breakfast with my GOAT Olamidé
343,840 Aufrufe • vor 1 Jahr •via X (Twitter)
10 Kommentare

@Olamide Aunty Kemi smallzzzz… Your name be like permanent marker to the street, Na forever e go remain

@Olamide Why I Dey feel jealous 😮💨 you too close Abeg shift small na my only melody 🎵 joy giver be that

@Olamide padi baddo from way back.... i see you 😊😊😊

@Olamide Big ups to the photographer nice angles

@Olamide E don Tey.. no be today

@Olamide Una almost kiss 😂😂

@Olamide From the days of City Fm , you always been a day 1 fan of baddo ! Respect ✊🏾

@Olamide Nah u Dey disturb my goat

@Olamide This album is top notch......yall can see the aura baddo wears with him knowing he did a great job with the album 👏 🙌 Idan buruku

@Olamide The closeness nor come too much? I’m jealous biko 😩😭
