Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
#1. thank you Jesus
211,214 görüntüleme • 7 ay önce •via X (Twitter)
34 Yorum

Na like this Fela for dey sing if na this generation him come

Our next wizkid🙂↔️no single flop songs

e no suppose better for all of una wey stream this song

very well deserved. mofe

real ones knows the first verse is the best verse

i tell you na

@Brizykine Girl so sexy i never see , my baby my choice

Hit🔥🔥 But abeg try dey use beautiful and sexy ladies for your vixen abeggg 😂

Congratulations! 🐝

Na Jesus stream song for you?

It’s all about the MOFE

@flygodT Mofe mofe, inside her body mofe Listen to this

@MrBaymal Omor god go take all of una wey stream this nonsense song 💔

@Bigarieenati That move you buss from 0:20 - 0: 23 na wizkid get am.

@afc_dawg Omah Lay dropped dont love me, that shii didn’t even make top 10 brr

kilo don dey pack am

would have loved to see you hit the golf ball but creative video nonetheless serious burti.

I de for that cannabis party 🎉

The owner of our souls

Not my type of music. Happy for you on another #1!!

you're bigger than davido

You're a fucking star

Visuals clean asf and steeze on point

Bigger than jogodo

@tunmihseh__ The video is giving Billionaire’s Club music video

Winners

see as you dey like wizzy

This one bang ooh

@holah_930 Winners

MOFE

My bro no be Jesus stream the song ooo na we!

See this one, done da do like Big wiz🦅 😂😂😂

MOFE MOFE!!!🔥🔥

The video sharp, when is it dropping?
