Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
10 minutes with my dawg INDUSTRY MACHINE ⚙️ is live!!!!
643,132 Aufrufe • vor 6 Monaten •via X (Twitter)
33 Kommentare

@Http333k @Odumodublvck_ 2 Seconds after watching!

@Odumodublvck_ Protect me lord ✅

@Odumodublvck_ See person wey say “if you see me ask for a picture” 😂 Jam Enter die!

@Odumodublvck_ I just dey repeat this song because I dey fear say if I stop to play odumodu go bang my mama 😭

@MacfancyA @Odumodublvck_ This video really heavy

@Odumodublvck_ That hand you de cross like that, na still music ?

@Odumodublvck_ IRON!

@Odumodublvck_ Why song no reach 10mins

@Odumodublvck_ How many of us has this crazy question in their head. If that guy that carries people up in the gym can carry iron up.

@EkeneNew @Odumodublvck_ No be that guy wey dey carry people be this?

@drealkachii @Odumodublvck_ Na Simi voice I hear for backup

@drealkachii @Odumodublvck_ Juno

@Odumodublvck_ Roll one fat cannabis 💨

@Odumodublvck_ Great video Men mount _ Guy I swear you d resin go far More vibe more grace

@Odumodublvck_ Mama dey pray for me Make i no dey cemetery💨

@Odumodublvck_ Song wey Dey on repeat 😂😂😂

@Odumodublvck_ Make una try carry all these muscles go help us fight bandits. Abi na for aesthetics?

@flygodT @Odumodublvck_ No be @UrglyGrammdey for back so ?

@Odumodublvck_ JAM BAM BAM

@Odumodublvck_ See as Una pack iron full neck

@Odumodublvck_ Buff if you change you style I go fight you, as Asake hold him style so hold yours , e tap

@Odumodublvck_ Carbon copy of the last song you promoted just different wordings same vibe,same tune,same melody only difference is the title of the song and different lyrics 😏

@Odumodublvck_ I think I got a new favorite song 🔥

@williamsamobi @Odumodublvck_ 10 Minutes with Lifestyle

@Odumodublvck_ I too love your style

@Odumodublvck_ Another heavy jam!!!!!

@Odumodublvck_ u do continuation of your previous song abi na another one be this ?

@Odumodublvck_ Love the rhyme, this is a style, i hope you stay true ro the sound, gonna be your signature… Dope.. What’s the title tho??

@Odumodublvck_ Damn! 🥶 The beat is hard asf 🔥, Lyrics is hard 😬, The Artiste and vixens con still hard 💪🏽 I didn't expect otherwise from the combination of Machine and IRON 🛠🔥

@Odumodublvck_ this one na Afro-threaten😂🔥

@MAKAVELISZNN @Odumodublvck_ Afro jagidijagan

@MAKAVELISZNN @Odumodublvck_

@Odumodublvck_ E GET Y THEM DEY CALL AM IRON 🔥🔥
Ähnliche Videos
Sensitive content
Spending money is my Hobby INDUSTRY MACHINE ⚙️ #PAYME🤑
#WorldPresident 🌎
708,334 Aufrufe • vor 1 Jahr
Sensitive content
Deleting by 9pm My husband INDUSTRY MACHINE ⚙️
Aisha💕
242,909 Aufrufe • vor 9 Monaten
