Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
10/10 🔥🔥🔥 out now!!!
209,726 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)
35 Kommentare

Oboy you don come again, wetin be the difference between this sound and the last sound in your last song

Bros just dey drop your songs October November December.. coz I believe e go hit that period ❤️🤝

E reach to talk about the rescued kids now u dey post stupid yansh Seems the money u re been paid to cry nd lament during when those kids were kidnapped is finish Useless fool

If song no blow use yansh promote am for X e must blow

@abazwhyllzz You just the release the same song and sound over and over again ,but he no hard for you to call out Wizkid over matter wey no concern you

Girls that have this kind of body and know how to lift themselves >>>>>

See as the yansh strong you go don know say na bbl

The lady na 10/10 no doubt You did well in the song as well, 7.5/10 Keep up the good work Nasiru Chibuikegi

I never see your post about the oriire children o You were lamenting everyday when they got kidnapped😅

Guy no sing again abeg You good for skit leave music for portable abeg

How many snake una kill for that gown? Great sound 👏

It can only take time and effort for you to be at the highest stage 🎵👑

The only 10/0 I know is draw games

@MovichPanda I been deh use this AMA girl soapy that year ooo 😂😂😂 Eledumarè I thank myself for my growth oooo. Werey girl 😂😂

God the only 10/10 wey I won dey see for my feed na 10/10 draw wey go boom

Your song always the same rhythm I done tell you face your comedy skit

Guy go continue skit abeg 😭

Why do they all have the same sound?

Natural or artificial 🙂😷??? Asking for a friend

Me to my trouser after watching for the 55th time

I no know say you still dey sing o 😭

My guy watched this video and didn’t know what her face looks like 😂😂

Same thing again and again and again. Her body, her yansh, her skin, and so on and so forth....

Such person will their spirit resurrect with BBL or natural asking for a friend pls

Oga Nasiru is this Yanch not too big 😂

Afro-fl0p artist, y@nsh boi is already in his No-Hit Era 😂 Alexa play olodo uprising by dammy krane 🔥

You sabi sing brooo

Omo see ynash na..

Fire jam 💪💪 Enjoy this 🙏🙏

Bros respect yourself and get the fuck out of my view.... Why u go dey block dat Ynash ?? Anyway already downloaded

Nasiru drop this babe contact asap I won reach out to her for business

Make I guide first , fine girl no fit finish for this earth

Omo see body

Oboi that yarsh dey make no understand ur the song u drop ooo

Her @ bro, her @. Use your @ button bro. 😑
Ähnliche Videos
Sensitive content
Track 10 - Lord Knows Prod by Jae5 #WDWGFH out now 🔥
Lord KiDi
29,621 Aufrufe • vor 1 Monat
