Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

10/10 🔥🔥🔥🔥

378,046 Aufrufe • vor 3 Monaten •via X (Twitter)

33 Kommentare

Profilbild von BEAR🐾
BEAR🐾vor 3 Monaten

Your own na to just dey sing rubbish, with the same sound. Temu Davido, SMH

Profilbild von joseph
josephvor 3 Monaten

All these artistes sef. See Kehinde wey me don dey crush on for more than 10 years now, and till date i never jam am, u just carry come studio anyhow dey remix Shakira song on top her head ... 🥰😭

Profilbild von John
Johnvor 3 Monaten

Make una leave trash lyrics for this one

Profilbild von Morlyk
Morlykvor 3 Monaten

Na my crush you bring come studio Nasiru

Profilbild von Adanne Okocha
Adanne Okochavor 3 Monaten

I wish @iamnasboi would put the same energy he put in promoting his songs to writing a better song. All his song sound the same

Profilbild von OlakitanOshinfade
OlakitanOshinfadevor 3 Monaten

My favorite ❤️ kehinde bankole

Profilbild von Eta Lloyd
Eta Lloydvor 3 Monaten

That’s my sis @_kehindebankole she’s 10/10 🔥 🔥 🔥

Profilbild von Godwin Agbo
Godwin Agbovor 3 Monaten

Well done. But skit makes more sense on you than music 🎶. My view though.. No offense

Profilbild von Bad Villain🇦🇷
Bad Villain🇦🇷vor 3 Monaten

Now I understand why you really no go far like your mates them, bro you too like woman reduce am you just Dey use music vid dey cover up

Profilbild von topboi🎲
topboi🎲vor 3 Monaten

where exactly or on what occasion are we to play this kind of music because definitely not in a club house vibe and i can’t just wake in the morning and play this nonsense to vibe on

Profilbild von sunny~raphael
sunny~raphaelvor 1 Monat

who dey chop Bankole work ?

Profilbild von 👑Keeng Ezzy
👑Keeng Ezzyvor 3 Monaten

I swear i'm not even hating but bro pls wetin be this??? It's not a crime to hire good songwriters as an artiste... Top foreign musicians do it so why una dey fool like this????

Profilbild von Jubril, Zakariyau Ishola (RTP)
Jubril, Zakariyau Ishola (RTP)vor 1 Monat

Hope you’re aware that Shakira is paying for copyright infringement.

Profilbild von Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️
Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️vor 3 Monaten

Omo this babe fine die…

Profilbild von D English Alhaji Media
D English Alhaji Mediavor 3 Monaten

This girl never marry??? Since super story days Mr lecturer 😅😭😭

Profilbild von BALLERTITO🫵🏿🏌️
BALLERTITO🫵🏿🏌️vor 3 Monaten

I LOVE HER SO MUCH GUYS 🥺💜

Profilbild von John
Johnvor 3 Monaten

Buh c'mon if this song makes your playlist then your music taste is ass fr

Profilbild von ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂
ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂vor 3 Monaten

See as this one music dey gba , face over 10 in 2026😩🤔😠

Profilbild von ₩hizz_£mp!re☆🦅
₩hizz_£mp!re☆🦅vor 3 Monaten

Na the girls dey sweet me

Profilbild von bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲
bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲vor 3 Monaten

Na only girls go play this music..?

Profilbild von Just kim ✨
Just kim ✨vor 3 Monaten

Where she see Waka Waka hee hee for lyrics 😂😭

Profilbild von Burukutu ██████████
Burukutu ██████████vor 3 Monaten

Bro nice effort but abeg look for better lyricist or go meet peruzzi or pay for better sound. If Davido can do it then you can.

Profilbild von Cristiano Ronaldo fan.
Cristiano Ronaldo fan.vor 3 Monaten

Na song be this ?

Profilbild von OUTIS
OUTISvor 3 Monaten

Beautiful lady vibing to mid song dey off me

Profilbild von TopGuy
TopGuyvor 3 Monaten

Nasboi who be this babe?

Profilbild von . 🤍
. 🤍vor 3 Monaten

That’s my crush….Kehinde Bankole

Profilbild von Òmimi
Òmimivor 3 Monaten

She's a 10

Profilbild von Aproko Units
Aproko Unitsvor 3 Monaten

No this actress be this, I done forget her name self

Profilbild von Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟vor 3 Monaten

You no lie

Profilbild von 🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢
🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢vor 3 Monaten

Make God help this Nasboi with better sense honestly 🤦🏻😫

Profilbild von Nelson Emma
Nelson Emmavor 3 Monaten

Why are you not using boys too 😒

Profilbild von Sir Pee
Sir Peevor 3 Monaten

Your producer no get sense? Samething everytime

Profilbild von Nneoma P
Nneoma Pvor 3 Monaten

Awww my people 🔥