Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

10/10 🔥🔥🔥🔥

378,046 просмотров • 3 месяцев назад •via X (Twitter)

Комментарии: 33

Фото профиля BEAR🐾
BEAR🐾3 месяцев назад

Your own na to just dey sing rubbish, with the same sound. Temu Davido, SMH

Фото профиля joseph
joseph3 месяцев назад

All these artistes sef. See Kehinde wey me don dey crush on for more than 10 years now, and till date i never jam am, u just carry come studio anyhow dey remix Shakira song on top her head ... 🥰😭

Фото профиля John
John3 месяцев назад

Make una leave trash lyrics for this one

Фото профиля Morlyk
Morlyk3 месяцев назад

Na my crush you bring come studio Nasiru

Фото профиля Adanne Okocha
Adanne Okocha3 месяцев назад

I wish @iamnasboi would put the same energy he put in promoting his songs to writing a better song. All his song sound the same

Фото профиля OlakitanOshinfade
OlakitanOshinfade3 месяцев назад

My favorite ❤️ kehinde bankole

Фото профиля Eta Lloyd
Eta Lloyd3 месяцев назад

That’s my sis @_kehindebankole she’s 10/10 🔥 🔥 🔥

Фото профиля Godwin Agbo
Godwin Agbo3 месяцев назад

Well done. But skit makes more sense on you than music 🎶. My view though.. No offense

Фото профиля Bad Villain🇦🇷
Bad Villain🇦🇷3 месяцев назад

Now I understand why you really no go far like your mates them, bro you too like woman reduce am you just Dey use music vid dey cover up

Фото профиля topboi🎲
topboi🎲3 месяцев назад

where exactly or on what occasion are we to play this kind of music because definitely not in a club house vibe and i can’t just wake in the morning and play this nonsense to vibe on

Фото профиля sunny~raphael
sunny~raphael1 месяц назад

who dey chop Bankole work ?

Фото профиля 👑Keeng Ezzy
👑Keeng Ezzy3 месяцев назад

I swear i'm not even hating but bro pls wetin be this??? It's not a crime to hire good songwriters as an artiste... Top foreign musicians do it so why una dey fool like this????

Фото профиля Jubril, Zakariyau Ishola (RTP)
Jubril, Zakariyau Ishola (RTP)1 месяц назад

Hope you’re aware that Shakira is paying for copyright infringement.

Фото профиля Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️
Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️3 месяцев назад

Omo this babe fine die…

Фото профиля D English Alhaji Media
D English Alhaji Media3 месяцев назад

This girl never marry??? Since super story days Mr lecturer 😅😭😭

Фото профиля BALLERTITO🫵🏿🏌️
BALLERTITO🫵🏿🏌️3 месяцев назад

I LOVE HER SO MUCH GUYS 🥺💜

Фото профиля John
John3 месяцев назад

Buh c'mon if this song makes your playlist then your music taste is ass fr

Фото профиля ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂
ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂3 месяцев назад

See as this one music dey gba , face over 10 in 2026😩🤔😠

Фото профиля ₩hizz_£mp!re☆🦅
₩hizz_£mp!re☆🦅3 месяцев назад

Na the girls dey sweet me

Фото профиля bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲
bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲3 месяцев назад

Na only girls go play this music..?

Фото профиля Just kim ✨
Just kim ✨3 месяцев назад

Where she see Waka Waka hee hee for lyrics 😂😭

Фото профиля Burukutu ██████████
Burukutu ██████████3 месяцев назад

Bro nice effort but abeg look for better lyricist or go meet peruzzi or pay for better sound. If Davido can do it then you can.

Фото профиля Cristiano Ronaldo fan.
Cristiano Ronaldo fan.3 месяцев назад

Na song be this ?

Фото профиля OUTIS
OUTIS3 месяцев назад

Beautiful lady vibing to mid song dey off me

Фото профиля TopGuy
TopGuy3 месяцев назад

Nasboi who be this babe?

Фото профиля . 🤍
. 🤍3 месяцев назад

That’s my crush….Kehinde Bankole

Фото профиля Òmimi
Òmimi3 месяцев назад

She's a 10

Фото профиля Aproko Units
Aproko Units3 месяцев назад

No this actress be this, I done forget her name self

Фото профиля Khan 🧢 🌟
Khan 🧢 🌟3 месяцев назад

You no lie

Фото профиля 🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢
🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢3 месяцев назад

Make God help this Nasboi with better sense honestly 🤦🏻😫

Фото профиля Nelson Emma
Nelson Emma3 месяцев назад

Why are you not using boys too 😒

Фото профиля Sir Pee
Sir Pee3 месяцев назад

Your producer no get sense? Samething everytime

Фото профиля Nneoma P
Nneoma P3 месяцев назад

Awww my people 🔥

Похожие видео