Video yükleniyor...

Video Yüklenemedi

Ana Sayfaya Dön

10/10 🔥🔥🔥🔥

378,046 görüntüleme • 3 ay önce •via X (Twitter)

33 Yorum

BEAR🐾 profil fotoğrafı
BEAR🐾3 ay önce

Your own na to just dey sing rubbish, with the same sound. Temu Davido, SMH

joseph profil fotoğrafı
joseph3 ay önce

All these artistes sef. See Kehinde wey me don dey crush on for more than 10 years now, and till date i never jam am, u just carry come studio anyhow dey remix Shakira song on top her head ... 🥰😭

John profil fotoğrafı
John3 ay önce

Make una leave trash lyrics for this one

Morlyk profil fotoğrafı
Morlyk3 ay önce

Na my crush you bring come studio Nasiru

Adanne Okocha profil fotoğrafı
Adanne Okocha3 ay önce

I wish @iamnasboi would put the same energy he put in promoting his songs to writing a better song. All his song sound the same

OlakitanOshinfade profil fotoğrafı
OlakitanOshinfade3 ay önce

My favorite ❤️ kehinde bankole

Eta Lloyd profil fotoğrafı
Eta Lloyd3 ay önce

That’s my sis @_kehindebankole she’s 10/10 🔥 🔥 🔥

Godwin Agbo profil fotoğrafı
Godwin Agbo3 ay önce

Well done. But skit makes more sense on you than music 🎶. My view though.. No offense

Bad Villain🇦🇷 profil fotoğrafı
Bad Villain🇦🇷3 ay önce

Now I understand why you really no go far like your mates them, bro you too like woman reduce am you just Dey use music vid dey cover up

topboi🎲 profil fotoğrafı
topboi🎲3 ay önce

where exactly or on what occasion are we to play this kind of music because definitely not in a club house vibe and i can’t just wake in the morning and play this nonsense to vibe on

sunny~raphael profil fotoğrafı
sunny~raphael1 ay önce

who dey chop Bankole work ?

👑Keeng Ezzy profil fotoğrafı
👑Keeng Ezzy3 ay önce

I swear i'm not even hating but bro pls wetin be this??? It's not a crime to hire good songwriters as an artiste... Top foreign musicians do it so why una dey fool like this????

Jubril, Zakariyau Ishola (RTP) profil fotoğrafı
Jubril, Zakariyau Ishola (RTP)1 ay önce

Hope you’re aware that Shakira is paying for copyright infringement.

Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️ profil fotoğrafı
Adedamola(Omo Oba1)⚓️☀️3 ay önce

Omo this babe fine die…

D English Alhaji Media profil fotoğrafı
D English Alhaji Media3 ay önce

This girl never marry??? Since super story days Mr lecturer 😅😭😭

BALLERTITO🫵🏿🏌️ profil fotoğrafı
BALLERTITO🫵🏿🏌️3 ay önce

I LOVE HER SO MUCH GUYS 🥺💜

John profil fotoğrafı
John3 ay önce

Buh c'mon if this song makes your playlist then your music taste is ass fr

ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂 profil fotoğrafı
ÀTÍJÈ ÀTÍMÙ.COM🙃🙂3 ay önce

See as this one music dey gba , face over 10 in 2026😩🤔😠

₩hizz_£mp!re☆🦅 profil fotoğrafı
₩hizz_£mp!re☆🦅3 ay önce

Na the girls dey sweet me

bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲 profil fotoğrafı
bone2bone🎗️🇮🇱🇺🇲3 ay önce

Na only girls go play this music..?

Just kim ✨ profil fotoğrafı
Just kim ✨3 ay önce

Where she see Waka Waka hee hee for lyrics 😂😭

Burukutu ██████████ profil fotoğrafı
Burukutu ██████████3 ay önce

Bro nice effort but abeg look for better lyricist or go meet peruzzi or pay for better sound. If Davido can do it then you can.

Cristiano Ronaldo fan. profil fotoğrafı
Cristiano Ronaldo fan.3 ay önce

Na song be this ?

OUTIS profil fotoğrafı
OUTIS3 ay önce

Beautiful lady vibing to mid song dey off me

TopGuy profil fotoğrafı
TopGuy3 ay önce

Nasboi who be this babe?

. 🤍 profil fotoğrafı
. 🤍3 ay önce

That’s my crush….Kehinde Bankole

Òmimi profil fotoğrafı
Òmimi3 ay önce

She's a 10

Aproko Units profil fotoğrafı
Aproko Units3 ay önce

No this actress be this, I done forget her name self

Khan 🧢 🌟 profil fotoğrafı
Khan 🧢 🌟3 ay önce

You no lie

🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢 profil fotoğrafı
🧸r̫e̫x̫ t̫h̫e̫a̫c̫t̫i̫v̫i̫s̫t̫ 🧢3 ay önce

Make God help this Nasboi with better sense honestly 🤦🏻😫

Nelson Emma profil fotoğrafı
Nelson Emma3 ay önce

Why are you not using boys too 😒

Sir Pee profil fotoğrafı
Sir Pee3 ay önce

Your producer no get sense? Samething everytime

Nneoma P profil fotoğrafı
Nneoma P3 ay önce

Awww my people 🔥

Benzer Videolar