正在加载视频...
视频加载失败
10/10 🔥🔥🔥🔥
378,046 次观看 • 3 个月前 •via X (Twitter)
33 条评论

Your own na to just dey sing rubbish, with the same sound. Temu Davido, SMH

All these artistes sef. See Kehinde wey me don dey crush on for more than 10 years now, and till date i never jam am, u just carry come studio anyhow dey remix Shakira song on top her head ... 🥰😭

Make una leave trash lyrics for this one

Na my crush you bring come studio Nasiru

I wish @iamnasboi would put the same energy he put in promoting his songs to writing a better song. All his song sound the same

My favorite ❤️ kehinde bankole

That’s my sis @_kehindebankole she’s 10/10 🔥 🔥 🔥

Well done. But skit makes more sense on you than music 🎶. My view though.. No offense

Now I understand why you really no go far like your mates them, bro you too like woman reduce am you just Dey use music vid dey cover up

where exactly or on what occasion are we to play this kind of music because definitely not in a club house vibe and i can’t just wake in the morning and play this nonsense to vibe on

who dey chop Bankole work ?

I swear i'm not even hating but bro pls wetin be this??? It's not a crime to hire good songwriters as an artiste... Top foreign musicians do it so why una dey fool like this????

Hope you’re aware that Shakira is paying for copyright infringement.

Omo this babe fine die…

This girl never marry??? Since super story days Mr lecturer 😅😭😭

I LOVE HER SO MUCH GUYS 🥺💜

Buh c'mon if this song makes your playlist then your music taste is ass fr

See as this one music dey gba , face over 10 in 2026😩🤔😠

Na the girls dey sweet me

Na only girls go play this music..?

Where she see Waka Waka hee hee for lyrics 😂😭

Bro nice effort but abeg look for better lyricist or go meet peruzzi or pay for better sound. If Davido can do it then you can.

Na song be this ?

Beautiful lady vibing to mid song dey off me

Nasboi who be this babe?

That’s my crush….Kehinde Bankole

She's a 10

No this actress be this, I done forget her name self

You no lie

Make God help this Nasboi with better sense honestly 🤦🏻😫

Why are you not using boys too 😒

Your producer no get sense? Samething everytime

Awww my people 🔥
